Konami (feat. Mizzylegend)
B Reign
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oba B Reign again Ahh Nana seke! They call me the one that they feh Ice SETINBLOCKERWARFLURUPHYJIGY IREWESI JADE! Them say money come me I come They say make I wait for my turn But anywhere we dey we turn up Nhanhanha nmhnanha As a bad man meh I luck up Them be wan carry me play make them f^ck off How many beat Dey waylay make I chop off Them follow one way me I change the game Some Dey there them Dey chase the fame We be candidate This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah Hello moh sorry sir Koyeke ma worry sha Some nigggas all for the money won ti gbebo forisha Idi nla nla ninu PJ losi onitsha Wetin happen then I no fit to tell the story sha Game wey no be game of throne Wey no be game of phone Dapada won ti feh yo phone Bustop wey I Dey Dey wait for my turn Dubai Kenya Marley garatan Unbeaten but 10-0 emajese Awon skele nla nla deh loman jese Omoeniyan tuni ah oma'n da eshe Omo oro ton teh lappy kosi ni koma woshey Ti asiko ati su bato idi mala no long cap Toba ni aye easy omo na setup no gock ham Iya toje mi ogbodo je omomi na the main thing Daddy ni oye kinti Blow even mom is waiting Them say money come me I come They say make I wait for my turn But anywhere we dey we turn up Nhanhanha nmhnanha As a bad man meh I luck up Them be wan carry me play make them f^ck off How many beat Dey waylay make I chop off Them follow one way me I change the game Some Dey there them Dey chase the fame We be candidate This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah For this game me I calcu If I fail am nah taboo Forget say I no Dey fumble Who Dey wan Dey tackle ? I pray for my circle I show less than I can do Me I show more love than I'm getting now I'm getting non but I'm giving out Omoope niwa we no be criminal Abeg make them free me now Mama see see see tara sea for the baby See me I Dey Grind for the money koti pepe If a nigga f*ck with me orogo oti gbegbe Taba gboriwole won a lomo ologo ti de de This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi This game no be that Konami Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Konami (feat. Mizzylegend) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14690440/B+Reign/Konami+%28feat.+Mizzylegend%29>.
Discuss the Konami (feat. Mizzylegend) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In