Peace & Pride

Amaze KOL

0 fans

Amaze KOL


2:52

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Lifestyle
Drive from Lagos island down to Alaba
Different pattern
Everybody just dey work for their paper
Bread on a daily
Maybe breakfast and dinner
I don't know what you hustling
Music na specialty for me oh
If you like play Sporty bet oh
But if e no work
Me i sorry sorry oh
I've got my peace and my pride
Behind the scene so much bro
Guy no dey confuse say I'm free like a bird
Them say no light for naija
But we dey shine
Shinning stars everywhere
Light my kpo make i play
Osondi owendi by osadebe
Oh my bebe
Come make we party oh bebe oh
Wetin no concern me
Wetin no concern me
I no dey put mouth
I no fit shout
Me i no dey put mouth if e no concern me oh (Hey eh oh)
I no go look face if e no concern me (Hey)
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Make i change make i cross border
No surprise if I chop 7 times on a daily
What's the price what's the subtotal
Dollar rise but we still nice
God still dey bless we
When I finally get lover
We go chill for Dubai everyday na romancing
Working and chilling good combo
Gradually solving the puzzle
Everything wey i dey talk na em me i go do
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I Dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make i change life for my mama
Wetin no concern
Wetin no concern
I no dey look face
I no be two face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Lifestyle

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Andrew Idaewor

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Peace & Pride Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Peace & Pride Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14690011/Amaze+KOL/Peace+%26+Pride>.

    Missing lyrics by Amaze KOL?

    Know any other songs by Amaze KOL? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which band are Adam, Jack and Ryan singers?
    A ARJ
    B JRA
    C RJA
    D AJR

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Amaze KOL tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io