Koleyewon

Gking, Don Mappy, Phyl, Gravity Music

0 fans

Gking


3:06

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Koleye won, ye wan
stay strong, ko le ye wan
stay strong

Koleye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night 
How we stay strong, niggas kole ye wan

Ye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night 
How we stay strong, niggas kole ye wan

Boya lo le ye won 
Wetin (i)eye don see 
Ask my day ones 
Emi o sha le le won 
I be king I dey craze 
I be lion 
Aje 
I’m just tryna get my mulla 
I’m just tryna drive the game insane
I’m just tryna make my name 
I’m just tryna get the pain away 

Koleye won, ye wan
how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night 
How we stay strong, niggas kole ye wan

When dem born me na only me dem born 
E no realy take time k’omo to gbon 
I Dey hustle tight tori mi o fe Gbe bon 
So I dey lowkey coz na turn by turn 
Se kin je e si, wa se kin ja e
Ton ba tin s’adura ko ma so amin si 
Everybody know say life no easy 

Bobo no go die until t’oba d’arugbo
Omo pastor, sa Lon di amugbo 
Me I no be chief justice gbogbo adugbo 
Kilo kan mi sister Mary s’olosho, Koleye won

Koleye won, ye wan
how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night 
How we stay strong, niggas kole ye wan

Ye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die
niggas kole ye wan

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ABOLADE KASALI

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Koleyewon Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Koleyewon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14629749/Gking/Koleyewon>.

    Missing lyrics by Gking?

    Know any other songs by Gking? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
    A now
    B you
    C we
    D I

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!