Commona

Tiwa Savage, Olamide, Mystro

0 fans

Mystro

Kevin Amarfio is a British hip hop MC better known by the name Mystro. more »


3:25

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oobah!
I'm just a commona
I'm just a commona

If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag I no get kpa
I'm a commona, commona

If you chop slap you go take panadol
For the matter them go like to rojọ, mi o rojọ
Aro
Mmm, mi o rojọ
I'm just a commona

Ki lo sọ, ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe farawe farawe
You want to jaye like boys from malay' ko wọle
But wetin I know ooo
I'm just a commona

Them say na you be benefactor (ahh han ah)
Life changer (ahh han ah)
Big spender (ahh han ah)

Ehh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I'm just a commona

Ehn, my people come make I play you the cassette o
Your life dey your hand like a handset o
But he no get manual like math set o
I'm just a commona
You no fit fight am for long even if you get black belt o
People wey want to use you, you must get o
When your life yori yori like bracket o
I'm just a commona
Ebelebe sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la tomtom
Leave am for am
Nobody holy, no, nobody o
No dey do like assistant holy ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them ah
Me I follow am for one koro for adugbo
Them yapa them ṣayo dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like you no know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I'm just a commona o

Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona o
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeeee

Commona commona commona o
I'm just a commona
Just a commona commona commona o
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah

 Struggling with Commona? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Michael Ajayi, Olamide Adedeji, Tiwatope Savage

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Commona Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Commona Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14607783/Mystro/Commona>.

    Missing lyrics by Mystro?

    Know any other songs by Mystro? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the song "Wasted on You"?
    A Morgan Wallen
    B Ed Sheeran
    C Keith Urban
    D Blake Shelton

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mystro tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!