Sodom & Gomorrah

Folaship

0 fans

Folaship


3:17

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

All the Babylon dem
All the Babylon dem
All the babylon dem ooooo

I call for you at night Even when I'm feeling down
I call for you in the day light even when
I can't see the light
Na you be my only the light
Baby no go out of sight Baby I no dey lie I no dey lie ooo
No more contemplating
So give me something Cause I've been waiting
E get reason why wey i wan fight for you
E get reason why wey I wan die for you
E get reason why wey I no fit lie to  you E get reason why I go lie for you I no go lie
Just say you know say I no high
Na you be the one on my mind

Those wey dey try to stop us block us Stop us block us
We go send them go Sodom Gomorrah
Sodom Gomorrah
All the Babylon dem
Stop us block us
Stop us block us
We go send them go
Sodom Gomorrah
Sodom Gomorrah

Me and you go love up
This love na agogo me and you go Jogodo We no go ever break up This love na agogo
Me and you go Jogodo
Me and you go love up This love na agogo Me and you go Jogodo
We no go ever break up This love na agogo
Me and you go Jogodo

You know I come for you sometimes I call for you
My heart e Dey  for you Cause I'm in love with you
You uh uh uh
E get reason why wey i wan fight for you
E get reason why wey I wan die for you
E get reason why wey I no fit lie to  you E get  reason why I go lie for you
I no go lie Just say you know say I no high
Na you be the one on my mind

Those wey  dey try to
stop us block us
Stop us block us
We go send them go
Sodom Gomorrah
Sodom Gomorrah
All the Babylon dem
Stop us block us Stop us block us
We go send them go Sodom Gomorrah
Sodom Gomorrah
Me and you go love up
This love na agogo Me and you go Jogodo
We no go ever break up This love na agogo
Me and you go Jogodo
Me and you go love up This love na agogo Me and you go Jogodo
We no go ever break up

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Folashade Akinboboye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sodom & Gomorrah Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sodom & Gomorrah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14603852/Folaship/Sodom+%26+Gomorrah>.

    Missing lyrics by Folaship?

    Know any other songs by Folaship? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Your out of touch, I'm out of time, but I'm out of my head when your not around" is lyrics from a hit 80's song by which artist?
    A Foreigner
    B Hall and Oates
    C Air Supply
    D Phil Collins

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Folaship tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!