Lagos City Blues

Lord Sparkz

0 fans

Lord Sparkz


3:12

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lagos city 

Lagos city
Show me one person 
Wey holy holy 
No be story 
Every body Dey kpoli kpoli
Never carry last
wen I wake up dats my mission surely 
Everybody for naija Dey vex 
But for Lagos dem take am personally 
Like personally
Chasing d money na personal tin
Playing each other 
like champions league 
If u f*ck up o Na penalty kick
Welcome to Lagos 
Shine your eye
Before dem use u wise
Welcome to Lagos 
If u no know Lagos 
No ask for road For Lagos 



At a crossroads
Life in a boss mode 
No money no control 
650 for petrol 
So je ko finesse
Na full tank 
dem dey use know big boy
I Dey give her deep joy
Wen she ride around on my big toy
Life no be free fest
Money for hand 
before hand go fit raise skirt 
Life be pretense
Settle ur mama before ur do food fest 
Fake friends dem wan do
Anything wey dey fit To fall you 
My momma told me
There’s snakes in d grass
So eyes on d ground ma lo fumble
So I spray d pesticide 
I see thru u fakers
With my bombastic side eye 
I no dey do banter
I no dey do tweet fight
If u wan beef 
I go drive by 
A hundred niggas plus me
Dats 101
Ama pull up 
in d day time 
Real shit still Dey drop 
from fake nyash
And real life don
Dey be fake like insta

Lagos city
Show me one person 
Wey holy holy 
No be story 
Every body Dey kpoli kpoli
Never carry last
wen I wake up dats my mission surely 
Everybody for naija Dey vex 
But for Lagos dem take am personally 
Like personally
Chasing d money na personal tin
Playing each other 
like champions league 
If u f*ck up o Na penalty kick
Welcome to Lagos 
Shine your eye
Before dem use u wise
Welcome to Lagos 
If u no know Lagos 
No ask for road For Lagos 


Ojukokoro
Push to start No kokoro 
We Dey drink foreign ogogoro 
Big T shirt and my short knicker
On my slides I no Dey like shokoto 
Backwood and Canadian 
U fit mix am up make we jogodo
Don’t do colos 
I no wan kolo 
Cos I know my level I no fit jonze
And I no fit slow 
Paper chase on daily 
Cos u Can’t chase ur dreams 
Without money o
Dats y we always online
And I stay active 
even on dem weekends bro 
Break a leg if want 
Dem no go send you 
If u no Dey chest their bill
No love on d streets of Lagos without money
So adjust ur focus 

Lagos city
Show me one person 
Wey holy holy 
No be story 
Every body Dey kpoli kpoli
Never carry last
wen I wake up dats my mission surely 
Everybody for naija Dey vex 
But for Lagos dem take am personally 
Like personally
Chasing d money na personal tin
Playing each other 
like champions league 
If u f*ck up o Na penalty kick
Welcome to Lagos 
Shine your eye
Before dem use u wise
Welcome to Lagos 
If u no know Lagos 
No ask for road For Lagos

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Lord Sparkz

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lagos City Blues Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lagos City Blues Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14526688/Lord+Sparkz/Lagos+City+Blues>.

    Missing lyrics by Lord Sparkz?

    Know any other songs by Lord Sparkz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Linda LaFlamme
    B Grace Slick
    C Signe Andersen
    D Lydia Pense

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lord Sparkz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io