jolie (feat. st.lennon)

Charisma

0 fans

Charisma

charisma more »


2:19

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Joli joli
Charismalogo
Show them something
Mm mmm
Mm Mmm
Omo see that thing
Wey dey burst my brain
And again e dey chop my money
Person wey I no get but
I don check my account see
Last money wey I want send
Joli!
Joli joli
Wetin you put for my body
Even in my dreams I dey want confess oh
Joli!
Joli joli joli
Joli wey dey want finish me
Joli wey dey chop my money
Wuwuuu
Joli joli joli
Joli wey dey want finish me
Joli wey dey chop my money
Wuwuuu
Joli I dey craze for your big bom bom
The way you dey wiggle you waist
Edey make me to conform
Oya make I show you some you don't know
The way you move
The way you move
The way you move
Edey make me dey want to dey do anything
You dey tell me say you dey want
But I no know how I fit tell you say I no fit do Anything you dey want
Make I tell you something
Baby make I tell you something
Enye nwa nwa ma me
Enye nwa nwa ma me
Omo see that thing
Wey dey burst my brain
and again e dey chop my money
Person wey I no get but
I don check my account see
Last money wey I want send
Joli!
Joli joli
Wetin you put for my body
Even in my dreams I dey want confess oh
Joli
Joli joli joli
Joli wey dey want finish me
Joli wey dey chop my money
Wuwuuu
Joli joli joli
Joli wey dey want finish me
Joli wey dey chop my money
Wuwuuu
Joli I dey craze for your big bom bom
The way you dey wiggle you waist
Edey make me to conform
Oya make I show you some you don't know
The way you move the way you move
The way you move

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: godfred cudjoe, isaac-charisma logo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the jolie (feat. st.lennon) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "jolie (feat. st.lennon) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14389603/Charisma/jolie+%28feat.+st.lennon%29>.

    Missing lyrics by Charisma?

    Know any other songs by Charisma? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nights In White Satin was a 1967 hit for which band?
    A The Moody Blues
    B The Rolling Stones
    C The Doors
    D The Yardbirds

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Charisma tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!