Silent Cry (feat. Zeus Babaa)

SteadyJ

0 fans

SteadyJ


2:53

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Whudey
Dey call me Zeus babaa oh
Five in the morning
Man go dey reason
How to make his daily bread
Moving down the streets wo woo
Trying to be strong and tough
Make e mama chop
Make e papa chop
Make him person chop eh lee ooh
Carry the whole world fucking world in his head and shoulder
Juggling different roles
Doing the impossible
I wish dem know wetin man dey pass through
Na silent cry wey man dey cry.....
Lost in the middle of an ocean
Because e dey find greener pastures
Pressure with alot of expectations
Na Silent cry wey man dey cry
But Am so high
Am so high eh
But ill be alright
But Am so high
Am so high eh
But ill be alright
I'm trying to be a better me dere will never be another person like me
Some things dat can never b
The good the bad the ugly the unspeakable of we've seen em all
Nothing weh my eye nor see
So many stories my scars can tell
SteadyJ am with the Zeus dropping classic shit u can't flush it
Stories my eyes Dey tell
Na Bcos of wetin eye dey see
Nain make we Dey close am to pray
Nobody care about ur feelings pull urself together brah
We tryna find solutions like algebra
Nobody for the street be ur OG brah
Even the girl 'em boku be gold diggers
If there's something I'ma never get enough of
Is the love dat I be gettin and hearts dat decided not to shut off
I was crying in silence
I mean dead silence
Ah be alright
When I feel so trapped in this crazy world
Ah be alright
When the money no wan come mek I jaiye
Ah be alright
Even wen my fellow man, wan dey ride on my feeling
Wan dey mek me wan mek me loose my sanity
Ah be alright
Juggling different roles
Doing the impossible
I wish dem know wetin man dey pass through
Na silent cry wey man dey cry.....
Lost in the middle of an ocean
Because e dey find greener pastures
Pressure with alot of expectations
Na Silent cry wey man dey cry

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ologe Olorunjuwon, Zeus Babaa

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Silent Cry (feat. Zeus Babaa) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Silent Cry (feat. Zeus Babaa) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14386490/SteadyJ/Silent+Cry+%28feat.+Zeus+Babaa%29>.

    Missing lyrics by SteadyJ?

    Know any other songs by SteadyJ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous author and creator of "The Sandman" graphic novels is a close friend of Tori Amos is also mentioned in a number of her song lyrics?
    A Neil Gaiman
    B Jeff Johns
    C Joëlle Jones
    D Sam Snyder

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SteadyJ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io