YAHOOVA

vocablestudio

0 fans

vocablestudio


2:57

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Heyaa (Heyaa)
Ahhh yeee tohh

Hustle no be regular (Regular)
Grindwell well in particular (particular )
Street no dey smile again oh (smile)
But my laptop go gain oo
Many see my money dey shine (nah shine)
Nah sleepless nights behind ooh
This one nah double edged sword
E fit cut deep or reward oh yeee

Money  money (money)
Una the main thang
Gotta make that paper ohhh yeah
Money money (money)
Oh nah the main thang
Gotta make that paper ohh yeah
No time for nang-nang
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah yeeee
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah yeeee

No be luck I dey dominate
In the hustle no time to hesitate (hesitate)
All the broke boys dey para ooh
My pockets dey do extra ooo
Dem think say nah play dis money wey I see (see)
Nah me be the King I go reign in supreme
Dem rig the system from the start oo (Start)
Hand of life fate from my heart oh

Money  money (money)
Una the main thang
Gotta make that paper ohhh yeah
Money money (money)
Oh nah the main thang
Gotta make that paper ohh yeah
No time for nang-nang
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah yeeee
E choke e sweet (e sweet)
Omo this life na game oh oh ah ah yeeee

So make I yarn you the truth oh
This fraud go turn you to blue oh
EFCC on the low low
Abi you won enter the galow (galow)
Use your brain and build your dream
Last last nah you go rule the scene
Young blood no dey do the crime ooo
E fit cut deep or e go choke oh yeee

Money  money (money)
Una the main thang
Gotta make that paper ohh yeah
Money money (money)
Oh nah the main thang
Gotta make that paper ohh yeah
No time for nang-nang
E choke e sweet (e sweet) yeee
E choke e sweet (e sweet) ah ah yeeee
No time for nang-nang
Ah ah Yeeee

 Struggling with YAHOOVA? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: TOPE JOSEPH

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the YAHOOVA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "YAHOOVA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14355820/vocablestudio/YAHOOVA>.

    Missing lyrics by vocablestudio?

    Know any other songs by vocablestudio? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Bark at the _____" is a famous 80's heavy metal album from Ozzy Osbourne.
    A Night
    B Sky
    C Moon
    D Canopy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    vocablestudio tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!