Table Turn

E2jay

0 fans

E2jay


3:07

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I go by the name E2jay
I am the future
Yes no vex for me
At all oh
True story ( I swear down)

D story of my life na movie wey no clear.
Life no fair so to afford d bleach deer.
I Stubborn but I no hustle on my own.
With a good heart I get bought my guy a phone
Start to press romeo focus on the hustle
2 seconds e stew na brother man travel
Make we see na steady he go dey grumble
He don dey behave like latti e no dey pick calls.
dey go clubbing n flexing while I no dey fit ball
E no pain me sha cos miracle no dey tire God
If table no turn na wise man dey change sit
Now I dey buy everything even clothes I fit
U no motivate me bomb you dey sleep
Gimme update u go dey squeeze
I give u new work make I wait for mic healz?
I dey spit d truth from d booth u no how d mic feels?

Say this life na turn by turn
today fit good for you tomorrow fit be my turn
Person wey chop belleful tomorrow go fit hungry again oh
If table no turn na who wise go change sit oh

As I dey speak make u try to dey write down
Who dey find money suppose put eye down
Work hard abi U neva tire to beg pesin
Cos this life things dey wey don dey vex person
When you no get money, men no dey respect person
When you don get na friend's go dey stress person
Life na race Alaye no tire to run am
Life full of enjoyment na your money go call am
10 years time who hunger beat na be lazy man
Use ur sense for life if not ur own paddy go cast u
If life na movie na steady na dem go cast u
Work hard & blame nobody for ur down fall
Cos na who hustle dey d ball game
U wan ball but u no like to go through pain
No catch winch if u no dey successful
Cos even to blame winch is a stress fool

Say this life na turn by turn
Today fit good for you,  tomorrow fit be my turn
Person wey chop belleful tomorrow go fit hungry again oh
If table no turn na who wise go change sit oh
Welcome to my country here u got to turn down the volume of our radio sets just to know where u are going to

Hustle oh make you no come shake your junior brother with two hands oh
I am the future
Shout to Maquinzee
Am not here to motivate you is  either you win or you loose
At least you keep leaving
Am E2jay
No vex for me
Blah!

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel James

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Table Turn Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Table Turn Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14352915/E2jay/Table+Turn>.

    Missing lyrics by E2jay?

    Know any other songs by E2jay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    My name is _______. I live on the second floor. I live upstairs from you. Yes, I think you've seen me before.
    A Luna
    B Lucas
    C Luka
    D Lucia

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    E2jay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!