Ojema

Ayokunlemi

0 fans

Ayokunlemi


3:12

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Seri pe Ayokunlemi oo
See They call me lord Carter
I be diamond from gutter
Found my way from jungle to arena
See my demon beat am to stupor
My distractions give am 2 by 4
AMA gangster yeah for my mulla
Fineboy for dem sugar
I be bad boy from Africa
Hello oo
Ghetto boy , emi trenches nigga
Wa damo to ba so pe onika
Eh, make I burst your speaker
Give me chance make I show you wonder
Flow with strikes god of Thunder
My beat Dey fly Ayamantaga oo
Won o le to o ( won o le)
Dem say dem bad moni won o damo oo
Won o de le ayayaya
Se oje na lo gangan gangan
Won ode le to oo
Dem say dem bad moni won o damo o
Se awon lojema
Ojema fi ese gungo o
Fese gungo , kibe mase
Kibe maseje
Iro na pa, Oje na lo
Se awon lojema
Ojema fi ese gungo o
Fese gungo , kibe mase
Kibe maseje
Iro na pa , Oje na lo se ooo
Them say dem badder gan
For this game I be father gan
Carry your soja gangan
Make you carry your police gan
Are oo
Call your producer gangan
Any beat we Dey murder gan o
Excuse me sir
I get igbo se you get rizzla ?
Kalakuta , ma fa kanaku bi osi rizzla
Are ooo
Wey my lighter
I don set this beat on fire oo
Panopano e lo pe panopano ooo
Fire fighter I don set this beat on fire o
Ayayaya
Won o le to o
Dem say dem bad moni won o damo oo
Won o de le ayayaya
Se oje na lo gangan gangan
Won o le too
Dem say dem bad moni won o damo oo
Won o de le ayayaya
Se oje na lo gangan gangan
Se awon lojema
Ojema fi ese gungo o
Fese gungo , kibe mase
Kibe maseje , iro na pa
Oje na lo
Se awon lojema
Ojema fi ese gungo o
Fese gungo , kibe mase
Kibe maseje , iro na pa
Oje na lo se ooo
Na me na me
Emi lemi, baba loso be ooo
Say I be the chosen one
Don't doubt I be the one
To take you high on this adventure
The beat Dey heat , can you feel the pressure o
Ha!
Kode si pressure
Cos emi gan o normal o for sure
Ama kill the beat
Again and again I will do it again
Hmm
Se you think say na joke?
No be chise, no be wasa, no be joke oo
Olorun
Tell your favorite make dem know
This boy sick yeah o sa laro
He get confidence, he get flow
Eruku yapa, owo nbe lapo , lapo
Tell your favorite make dem know ooo
This boy sick yeah o sa laro ooo
He get confidence, he get flow ooo
Eruku yapa, owo nbe lapo , lapo mi
Ayayaya

 Struggling with Ojema? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ogunwale Kunle

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ojema Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ojema Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14341318/Ayokunlemi/Ojema>.

    Missing lyrics by Ayokunlemi?

    Know any other songs by Ayokunlemi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Claudio Bazzari
    B Naimy Hackett
    C Jimmy McShane
    D Maurizio Bassi

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayokunlemi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io