Slow wine

Dapper Baby

0 fans

Dapper Baby


3:27

 Struggling with Slow wine? Become a better singer in 30 days with these videos!

Na na na na na na na na
Hmmmmmm
Militant make una stand up
For
Make you slow wine
Fine girl make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah
Make you slow wine
Omotena make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah
I Remember them days when we dey together
Girl na only you i want i no want another
Them girls wan replace you i tell them say no bother
Na only you be the omotena way they cool my temper
Anything wey i do for you i apologize
Now i realize
Na you be the price
Henceforth telling the truth i am saying no more lies
E get as body dey do me anytime we fight
You know say i focus on my grind
E go come dey be like say me i no mind
But i mind
Na money i dey find
Search my heart you go see say i no lie
I no mean to upset you girl let it slide
I for don come beg you but i get my pride
Without no money shey na love we go chop ooo
Love they sweet when kaluba dey untop ooo
If you found me broke girl shey you go love ooo
Girl shey you go love oooooooo
You know say na true i dey talk ooooo
Say you for don run ooooooo
So stop dey form ooooo
I no get time for this one oooo
I know you say you don miss my bololo
So make you calm down
Make you slow wine
Fine girl make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah
Make you slow wine
Omotena make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
Hmmm. hmm hmm hmm
Hmmm hmm hmm hmmmmmm
Them girls treat me different cus am handsome
Cus am packing underneath long python
I turn their pssy to an ocean poseidon
Big d energy them take me as their icon
Back to the flex see the ice on my wrist
She say she never see a nigga shine like this
Switching lanes rev my mustang smoking cannabis
Yea baby girl we flexing like this
Baby girl you know say everyday we dey celebrate
Like a pay day
Girl say you know say money dey dey
every day day na our pay day
You know say everyday we dey celebrate
Like a pay day
Girl say you know say money dey dey
Every day day
Day day day
Thats why i dey tell you say
Make you slow wine
Fine girl make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah
Make you slow wine
Omotena make you slow wine
You know na you dey blow my mind
Every time i think about you girl i wan dey rewind
Yeah yeah yeah yeah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Simon George

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Slow wine Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Slow wine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14339770/Dapper+Baby/Slow+wine>.

    Missing lyrics by Dapper Baby?

    Know any other songs by Dapper Baby? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year did Elvis Presley die?
    A 1978
    B 1977
    C 1976
    D 1975

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dapper Baby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!