Eat

Pipe

0 fans

Pipe


3:14

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

On the street level now, men dey face many now, yo pipe, run it up
Me from street from the ghetto, down in Amukoko, Boys nor dey smile just want get o, lit me up
make I choco, oju red odi zobo Me reason go Morocco, emi omo logo
Wey know as e dey go, go ask For adugbo, If you dey Eat, make i Eat then no wahala

No go dey carry my mata go Jankara ahh Rora, wahala
You dey find, for this town, you go see am If I cough, you go cast, no be jass
Na confirm, use your sense, no contest
make you dey hear me, no go try me If I find you with my crew, dem go plenty

Go ask lati, for panty, no be whining I dey tell you, tell you [I dey tell you ou]
Shey you dey hear me, no go try me If I find you with my crew, dem go plenty
Go ask lati for pants, no be whining I dey tell you, tell you [I dey tell you ou]
Eat make I eat o Life no hard, if rabba dey o [if raba dey o]

gbe mi trabaye, lagos soweto Jaiye, jaiye, life no legito
Eat as you like o
If you Eat make i Eat my brother wahala No go dey for the street, no be chaise
Every day casala, plenty gobe Normally o, sharpally o

Chop and chop make you leave story o Na money o, worry me o
Chop and chop pay me my money o
If you Eat, make i Eat my brother wahala No go dey for the street, no be chaise
Every day casala, plenty gobe Normally o, sharpally o

Chop and chop make you leave story o Na money o, worry me o
Chop and chop pay me my money o
Shey you dey hear me, no go try me If I find you with my crew, dem go plenty
Go ask lati  for panti, no be whining I dey tell you, tell you [I dey tell you ou]

Shey you dey hear me, no go try me If I find you with my crew, dem go plenty
Go ask lati for panti, no be whining I dey tell you, tell you [I dey tell you ou]
Eat make I eat o ,life no hard, if raba dey o [if raba dey o]
gbemi trabaye, lagos soweto

Jaiye, jaiye, life no legit o [life no legit o], Eat as you like o
If you Eat, make I Eat my brother wahala no go dey
For the street, no be chaise everyday, casala plenty gobe
Normally o, chop and chop make you leave story o

Worry me o chop and chop pay me my money you. [swaps]

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chukwuma obilo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Eat Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Eat Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14338891/Pipe/Eat>.

    Missing lyrics by Pipe?

    Know any other songs by Pipe? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sia: "Come on, come on, turn the radio on. It's ______ night, and it won't be long".
    A Tuesday
    B Sunday
    C Friday
    D Monday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pipe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!