No Island
Nino
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Fresh As yawa don gas so Shey make we run o Or make we wait o Wait and fight o As yawa don gas Shey make we dey look o Or make we fight o Fight for our right o Bcos I carry my load o I no complain E no mean say, e no heavy Man just maintain No island Na everybody dey feel am Na everybody dey go through am So no think say na only you naw Bcos these no be one man case o Omo na National cake o, cake o So make you chop o, chop o So when election come Use your sense o You make your choice The situation for my country E get as e be Na hunger be the new thing Wey dey take life Mehn, I feel so ashamed Some leaders no dey try Dem no try Dem just dey omila While the massive just dey cry Just dey cry Say dem no see food chop I tell my mama Make she pray for me I tell my baby Make she pray for me So many many Wey don fall off since No be my power That i'm standing Bcos I carry my load o I no complain E no mean say, e no heavy Man just maintain No island Na everybody dey feel am Na everybody dey go through am So no think say na only you naw Bcos these no be one man case o Omo na National cake o, cake o So make you chop o, chop o So when election come Use your sense o You make your choice o The situation for my country E get as e be Na hunger be the new thing Wey dey take life Mehn, I feel so ashamed Some leaders no dey try Dem no try Dem just dey omila While the massive just dey cry Just dey cry Say dem no see food chop I tell my mama Make she pray for me I tell my baby Make she pray for me So many many Wey don fall off since No be my power That i'm standing
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"No Island Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14334558/Nino/No+Island>.
Discuss the No Island Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In