Woski
Rich Turner
Struggling with Woski? Become a better singer in 30 days with these videos!
Pull up in a Benzo Squad too lit and we dy wacko Who wan put hand o My squad on deck like ah Rambo Pull up in a Benzo Squad too lit and we dy wacko Who wan put hand o My squad on deck like ah Rambo See I cast them out Dreads on my head like Kai cenat Only thing I want na bank alert Life too short make u live ur life Person wey loose na who done die Looking good so I dy on guard Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass Wait why I no go work I no be samklef Take of my shirt tattoo Joy my chest CBN come I go chest any bill Dem wan be me but them no fit be Who God don bless feel say people lazy Who God don bless feel say people lazy Pull up in a Benzo Squad too lit and we dy wacko Who wan put hand o My squad on deck like ah Rambo Pull up in a Benzo Squad too lit and we dy wacko Who wan put hand o My squad on deck like ah Rambo Men too woski no go loose guard Dagger ur yanch dem go move with ur bag Straight from B side na there I Matt Agbiyagha wey wan Dey form first class I cast them out Dreads on my head like Kai cenat Only thing I want na bank alert Life too short make u live ur life Person wey loose na who done die Looking good so I dy on guard Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Woski Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14334244/Rich+Turner/Woski>.
Discuss the Woski Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In