WAIT

Lugahlee

0 fans

Lugahlee


2:48

 Struggling with WAIT? Become a better singer in 30 days with these videos!

Aw awn
Hmm hmm
Yeah yeah
Hmm hmm
Hmmmmmm
Hmm hmm
Oh yeah
Hmm hmm
Ehh , ehh ehh
Hmm hmm
Ahhhhh
LUGAHLEETHEBOSSLEYI
Kosere
Emi o gboran, gboran
When the girls them turn up (aww)
Make I just dy show love
When the Ladies turn up
Me just want to turn up
Emi o gboran , gboran (emi o gboran )
When the ladies turn up (aww aww)
Me I just dy show love
Wetin them tok and wetin them yarn
(Enn enn)
Girlie you know I dy watch your behind
(Hmm hmm)
Make you no worry rara
(Hmm)
I no dy form Igara
Money dy pocket, you know i gara
If you want more , give you jara
Wetin you want and Wetin you like
Girl you need something
Order it , okay
Oya wait , wait
You see walai , e don tey
When I give dem my sound , wan ke
E be like say maga don pay
Esha loba de
Oya wait , wait
You see Walai e don tey
When I give dem my sound wanke
E be like say maga don pay
Ani Esha loba de
Hmm Yes na intellectual, international Naso I do my thing
But you dey make the people dey just dey do like say they dey want imagine
I dey lie , you dey try
I'm unknown, I dey shine
I swear to God , I dey shine
Oya anything, I go buy
Wetin no kill you , make you stronger
Anywhere I go , me go conquer
I no dey fear anybody , longer
Hmm hmm longer
Wetin dem tok and wetin dem yarn
Make you tell dem say na me dey here
I no like nonsense money dy here
As you see me so I no dy hear
Hmmmm
Find my Trouble
Where dem dey when I dey do my struggle
Everything for life na double double
Where dem Dey when I dy do my struggle
Struggle struggle
Find my trouble
You see I just don't need trouble yeah
Oya wait , wait
You see walai , e don tey
When I give dem my sound , wan ke
E be like say maga don pay
Esha loba de
Oya wait , wait
You see Walai e don tey
When I give dem my sound wanke
E be like say maga don pay
Ani Esha loba de
Hmm Yes na intellectual, international Naso I do my thing
But you dey make the people dey just dey do like say they dey want imagine
I dey lie , you dey try
I'm unknown, I dey shine
I swear to God , I dey shine
Oya anything, I go buy
Wetin no kill you , make you stronger
Anywhere I go , me go conquer
I no dey fear anybody , longer
Hmm hmm longer
Its mic mr producer

 Struggling with WAIT? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Benjamin Sasona

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WAIT Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WAIT Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14333066/Lugahlee/WAIT>.

    Missing lyrics by Lugahlee?

    Know any other songs by Lugahlee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Taylor Swift album was the highest grossing U.S. tour by a woman?
    A Speak Now
    B Red
    C Reputation
    D 1989

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lugahlee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!