My Concern_ (feat. Poundz Boy)

Zino Racks

0 fans

Zino Racks


3:22

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

All of my guys no dey dull
Only money nai dey concern me
Only money nai dey concern me
For my mummy i dey find money
You know this things no come dey Whine me
If na love you carry come you no go Find me
Only money nai dey concern me
For my mummy i dey find money
You know this things no come dey Whine me
If na love you carry come you no go Find me
Bad days are gone away
Nothing wey go gbemi sare
Bad boy me no dey seke
All of my guys dem jaye
I dey with Zino Racks
See this kind you no fit to find
Making money is a must
All of my guys no dey dull
Bad days are gone away
Nothing wey go gbemi sare
Bad boy me no dey seke
All of my guys dem jaye
I dey with Zino racks
See this kind you no fit to find
Making money is a must
All of my guys no dey dull
Only money nai dey concern me
For my mummy i dey find money
You know this things no come dey Whine me
If na love you carry come, you no go Find me
No say much
God don bless us
We Favored
Nothing go shake us
We Dey strong
Everybody Don know us
No break up
For my hood I be landlord
No say much
God don bless us
We Favored
Nothing go shake us
We Dey strong
Everybody Don know us
No break up
For my hood I be landlord
Balling from cities to cities
Show for ur Tv u go see me
Sheybi na me dem dae feeling
Sheybi na me dem dae calling
Balling from cities to cities
Show for ur Tv u go see me
Sheybi na me dem dae feeling
Sheybi na me dem dae calling
Bad days are gone away
Nothing wey go gbemi sare
Bad boy me no dey seke
All of my guys dem jaye
I dey with Zino racks
See this kind you no fit to find
Making money is a must
All of my guys no dey dull
Bad days are gone away
Nothing wey go gbemi sare
Bad boy me no dey seke
All of my guys dem jaye
I dey with Zino racks
See this kind you no fit to find
Making money is a must
All of my guys no dey dull
Only money nai dey concern me
For my mummy i dey find money

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Timokoru Woma

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Concern_ (feat. Poundz Boy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Concern_ (feat. Poundz Boy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14332996/Zino+Racks/My+Concern_+%28feat.+Poundz+Boy%29>.

    Missing lyrics by Zino Racks?

    Know any other songs by Zino Racks? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Taylor Swift album was the highest grossing U.S. tour by a woman?
    A Red
    B Speak Now
    C 1989
    D Reputation

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zino Racks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!