Check Am

Bwoy Fresh

0 fans

Bwoy Fresh


2:11

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oya, oya, oya, do, do, do, mila
Do, do, do, do, do, do, mila

Oya, do, do, do, do, mila

Odoye woo, baby gimme love
Me I go do wetin man no fi do

Odoye woo, baby gimme love
Me I go do wetin man no fi do

Ginger, ginger, baby make
I take you to the corner
Corner

Light up the smoke and bend down,
Bend down

Your waist make a nigga to bow down
Baby makpami na

Baby just pull up tonight
Make we smoke up tonight

It's a big one
Make we dey feel alright

It's a big one
Make we smoke up tonight

Smoke up tonight
Feel alright

Eh, badda dan bad na we di run am
Tell the bad bitches make dem fall out

Badda dan bad na we di run am
Runna, runna

Odoye woo, baby gimme love
Me I go do wetin man no fi do

Odoye woo, baby gimme love
Me I go do wetin man no fi do

Ginger, ginger, baby make
I take you to the corner
Corner

Light up the smoke and bend down,
Bend down

Your waist make a nigga to bow down
Baby mapkami na

Niggas no fit check am
Even igboo dey the whole arena

Tell the fine girls make dem come out
Tell the fine girls make dem come out

She na for Ghana weh
you carry this waist

Do like 2face
Make we enter the place

This kind waist fi make a man crace
Switch to my lane make
I carry your case

All the girls know
My drip know di finish

Bwoy Fresh

You go kill us with doings oh
Make you come kill me
See the gbedu dey go e dey sweet me

All di girls know my drip know dey finish

Bwoy Fresh
You go kill us with doings oh

Kill us with doings oh
See the gbedu dey go e dey sweet me

Badda dan bad na we di run am
Tell the bad bitches make dem fall out
Badda dan bad na we di run am

Run am, run am, ehh

 Struggling with Check Am? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: David A

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Check Am Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Check Am Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14317799/Bwoy+Fresh/Check+Am>.

    Missing lyrics by Bwoy Fresh?

    Know any other songs by Bwoy Fresh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Will.i.am is best known for performing with which hip hop group?
    A The Black Eyed Peas
    B CunninLynguists
    C N.W.A.
    D LMFAO

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bwoy Fresh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!