Mudiagua (feat. Omo Udu)

Viva Calypso

0 fans

Viva Calypso


3:55

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

E don ready
Omo udu dey here so

Turn by turn
Na so the thing go
E reach our turn
Them sey dem no know
Things Dey high
Like who don Dey on kolos
Turn by turn
Na so the thing go
E reach our turn
Them sey dem no know
Things Dey high
Like who don Dey on kolos
Young boy wan be Pablo
Who kill ekugbe we no know
Pastor don cast
Yahoo spirit from Pablo
Wor Wor
Pastor find for am find for am
Ehhhhh
Phone go loss things go sup
Ehhh
Find for am find for am
Ehhhhhh

Avwen kiya gua
Kairo na avwen Che
Avwen mudiagua
Avwen mudiagua
We stand fit
Avwen kiya agbara
Omoudu kiya gua
Kairo no Che
Omudiagua
Mi mudiagua
I stand fit
Ki mi kiya abgara
Avwen kiya gua
Kairo na avwen Che
Avwen mudiagua
Avwen mudiagua
We stand fit
Avwen kiya agbara
Omoudu kiya gua
Kairo no Che
Omudiagua
Mi mudiagua
I stand fit
Ki mi kiya abgara

Mini oghene vwor me
Ero neje mini oghene vwor me
Ehh
All over the success
All over we talking about the success
Ehhh
My nigga we go collect
Bring all the money
Wey we never see before
I go put am for her wallet
Wo yon ro
If them see us
Them go sempe
Hola la for my connect
Nobody fit to  contest
The way the boy Dey banger
I be like ayamatanga
My baby no matter
Choping dollar like Amala

Avwen kiya gua
Kairo na avwen Che
Avwen mudiagua
Avwen mudiagua
We stand fit
Avwen kiya agbara
Omoudu kiya gua
Kairo no Che
Omudiagua
Mi mudiagua
I stand fit
Ki mi kiya abgara
Avwen kiya gua
Kairo na avwen Che
Avwen mudiagua
Avwen mudiagua
We stand fit
Avwen kiya agbara
Omoudu kiya gua
Kairo no Che
Omudiagua
Mi mudiagua
I stand fit
Ki mi kiya abgara

Avwen mudiagua
Avwen kiya gabra
Mi Mudiagua
Avwen Mudiagua
Mi Mudiagua
Mi Mudiagua
Mudiagua ehhh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Otutu monday, eniye emmanuel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mudiagua (feat. Omo Udu) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mudiagua (feat. Omo Udu) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14317458/Viva+Calypso/Mudiagua+%28feat.+Omo+Udu%29>.

    Missing lyrics by Viva Calypso?

    Know any other songs by Viva Calypso? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson was known as the King of ...
    A Dance
    B Pop
    C Rock
    D Moves

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Viva Calypso tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!