Heads Up High

97Baby

0 fans

97Baby


2:37

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Steady chasing papper
Me nor like trouble
Gimme all my money
Steady gimme money)

Na money I Dey when I Dey inside
Focus on my grind as I pray to jah
No matter how e hard never give up on grind
Na time e go take and everybody go smile
Me and the gang we've going so hard
Play with my money, then you play with your life
Riding for the money and my gang 4 life
Pouring my heart on the mic, freestyle

Message to my homies wey Dey one side
Hustle very tight all day and night
Keep your eyes open
Observe before you make any move
Nor--reason
anything them talk about you
Bad belle fit wan kill you
Don't let their hands upon you

Bad belle full the world
Dem go try to bring you down
Against the odds
Dem nor believe you
Everything you do,
they'll never see your worth
Brother man, don't give up
Keep your heads up high
Oh Soldier man, don't give up
Keep your heads up high

Back in the days, Kpor Kpor carry me o
I nor know how I go take bail myself
Never knew I'd be here right now
Only God naim save me from themselves
While dem Dey prey on me
Money I Dey find to flex
Chasing all this paper
Until I am laid to rest

Message to my homies wey Dey one side
Hustle very tight all day and night
Keep your eyes open
Observe before you make any move
Nor--reason
anything them talk about you
Bad belle fit wan kill you
Don't let their hands upon you

Bad belle full the world
Dem go try to bring you down
Against the odds
Dem nor believe you
Everything you do,
they'll never see your worth
Brother man, don't give up
Keep your heads up high
Soldier man, don't give up
Keep your heads up high

Na money i Dey find when I Dey inside
Na money my niqqas Dey find all night
Our head Dey hot
Uh uh uh uh uh
Don't give up, keep your heads up high

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Wisdom Okoh

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Heads Up High Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Heads Up High Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14317007/97Baby/Heads+Up+High>.

    Missing lyrics by 97Baby?

    Know any other songs by 97Baby? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-far better Run, run, run, run, run, run, run away oh, oh, oh"
    A Disorder
    B Pulled Up
    C Uh-Oh, Loves Comes to Town
    D Psycho Killer

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    97Baby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!