Trenchkid

Ola_Sarz

0 fans

Ola_Sarz


2:59

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Don't dont kill it

I dey on God and I dey with Gods
I run my things for my own domot
We don dey for street my brother for long
We've been grinding here we no fit comot

For the loss and gain
Sacrifed a lot
We Sacrificed
So many shit
Niggas face a lot
So many risk
Boy take on God
We be dey on four
My gees no dey phor
Cause
Obs no be crime brother man for board
Use your brain crazy bitch por gan
Am a trenchkid I never forgot
Sango nile
You no fit wyne bobo

A yeye ooo ye
Aye aye
A yeye ooo ye
Aye aye
When I wake oo
I pray I say
Keledamioo
Koko irede

Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still fucking the game
My lege dey tight
I am still on the race

Dem say
Lagbaja get he no get
Ko kanmi
Oro wani wani tonso yen
okanmi

Me I just dey find my way
Grinding everyday just to get the pay
All night no sleeping no holiday
If e no be money talk emiole salaye eh
Me I don go far away
So many days
Me I be dey my lane
For the loss and gain
I dey appreciate
Boyi turn bad
For his early age
Ayaya ya
Kilonso
Oro owo lonso
Omo oro longbo
Emi ma Yor enusor na dollar talk
Kilonso
Kilonso
Oro owo lonso
Oro owo lon
Omo oro longbo
Omo oro longbo
Emi ma Yor enu so na dollar talk

I gats through a lot of shit
But moje korimi Pe
Mo Sheyn hustle
Ki sibi ile ma gba holiday
Cause baller po ninu aye
Omo sise de lon ra ile
Person wey dey collect salary
No fit relate dorime
Ni moshey gboju mi soke
Yarobi ko da Kun dabo
Jeki Omope mi fo loke
Pressure ati challenges yi por
The kind money wey go drop
tomope afi turn up
Owo to ma gara ni mofe
Yarobi te te Shey jor
Ah
Te te Shey ko plenty
Ko por ko pe
Kolami di plenty
Ko plenty
E mi Omo nobody
To fe domo somebody
Jaiye foreign ninu lor lor

E mi Omo nobody
To fe domo somebody
Jaiye foreign ninu lor lor

A yeye ooo ye
Aye aye
A yeye ooo ye
Aye aye
When I wake oo
I pray I say
Keledamioo
Koko irede
Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still fucking the game
My lege dey tight
I am still on the race
Dem say
Lagbaja get he no get
Ongbemi debe
Bless my wallet
Baba sanu
Ko Korede

Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still fucking the game
My lege dey tight
I am still on the race

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Oladipupo Emmanuel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trenchkid Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trenchkid Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14313159/Ola_Sarz/Trenchkid>.

    Missing lyrics by Ola_Sarz?

    Know any other songs by Ola_Sarz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Dennis DeYoung is more known as a member of which band?
    A Stryper
    B The Hollies
    C Styx
    D Air Supply

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ola_Sarz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!