by my side

canvasandtheclay

0 fans

canvasandtheclay


3:52

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tell me who wey dey this world
Wey no need God o
And show me who wey dey this world
Wey sabi bless himself o
Cos whatever I do
Wherever I go
Whoever I be o
Na baba God hand
And by His Grace o
I make my boast o
His hand is not too short
I'm always on His mind
He's always by my side o
Without Him there's no me
And my life is incomplete
He's always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Na person wey no sabi God o
No go give am praise o
This same person wey no sabi God
No fit see Him work o (e no go fit ee)
Cos whatever I do
Wherever I go
Oluwa is involved (see as you stand gidi gba for my matter matter e)
No matter the challenge o
Or how e take dey hard o
I no fit fail o
He gets all the glory
And every victory
He's always by my side o
Without there's no me
And my life is incomplete
He's always by my side o
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by my side
Always by my side o
Cos He's always by side
Always by my side
He is always by my side

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tobi Oluseye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the by my side Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "by my side Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14312147/canvasandtheclay/by+my+side>.

    Missing lyrics by canvasandtheclay?

    Know any other songs by canvasandtheclay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Rosa
    B Karla
    C Maria
    D Camila

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    canvasandtheclay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    by my side

    »