My Time

Jaycee Vybez

0 fans

Jaycee Vybez


2:38

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Omo the more you look
Na the less you see
Wetin dey my eyes
Omo e too plenty
I dey sip chelsea
You dey drink hennessy
Omo ma lo te , dem no dey tell person
Dem no dey tell person
When you learn lesson
You go fear person
For this life wey you dey
You only live once oo
Cuz if e no be God
Aje bad belle people dey for dey backbite you
If e no be God eyoo
Aje if e no be God eyoo but God dey Oo
No pain no gain
No pain no gain
Amama lo
No pain no gain
No pain no gain
Aje we must to chop life
Loke loke loke loke
Ama ma lor
Loke loke loke loke
Aje we must to cash out oo Oo
So make u no go rush rush rush
Cuz normally gan
Padi mi your time go come
You self go start to dey ball
Cuz on God sapa go run
Cuz u know say this life wey we dey oo
7 days we balling on God
Omokpe joor no take me dey play cuz 2 Seconds i fit dey on top
No pain no gain
No pain no gain
Oya telemi je ka shaye
Loke loke loke loke
Aje we must to chop life
Loke loke loke loke
Ama ma lor
Loke loke loke loke
Aje we must to chop life oo
Omo wetin my eyes don see
Padi mi man no fit talk
Nko ti ojumi ti ri
Day and night I dey pray to God
Dem wan make i fall omo
Dey been try bring me down
But am standing strong like idan gan gan
Jay cee lo omo olopke
Jay cee lo omor olorun
Aje we must to chop life oo
Aje we must to buy house oo
Family must to liv fine ooo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Unachukwu Johnson

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Time Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14310791/Jaycee+Vybez/My+Time>.

    Missing lyrics by Jaycee Vybez?

    Know any other songs by Jaycee Vybez? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling album of all time?
    A The Wall by Pink Floyd
    B Thriller by Michael Jackson
    C Back in Black by AC/DC
    D Hotel California by the Eagles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jaycee Vybez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    My Time

    »
    • Elena of Avalor