Finest Things

Trevouresh

0 fans

Trevouresh


3:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ye Ye Iye
Uwaa
Tre Tre Tre Tre
Ye ohna,
Ye Iye Anhaa
Ann
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car and I want house
I just want get all the finest things
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car And I want house
I just want get all the finest things
YeYeYe
Been on the road road
Steady on my grind grind
Steady on my mind mind,
Trying to focus to make this doe
No one to judge me,
cause you self you do something
No underestimate me,
cause you don't know my power
I nor dey talk too much, I nor dey talk too much
No am lowkey
I nor dey do too much, I no dey do too much I be like aboki
Who nor know road, need somebody to show am the road o
Put myself down, so make I know wating dey sup o
Just by observing, Omo you go learn something
Make dem no play you
make dem know whine you
uu
Am on top,
This is something you don't know
But something you must know.
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car and I want house
I just want get all the finest things
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car and I want house
I just want get all the finest things
YeYeYe
Been on the road road
Steady on my grind grind grind
Tryna get this money
Make I ball hard o
I know e no easy atoll
But so many igo go dey
Plenty things go dey
A lot of things go dey
For me corner wey me need
I no wan stress make I get money
Just wan living soft life, uh soft life
I no wan die,
I don't want your girl, I got my own girl,
I don't want your money, I got my own money
I nor dey put my eye for watin no concern me
I nor dey
See
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car and I want house
I just want get all the finest things
I just want this, I just want that
I just want buy all the things wey i need,
And I need car and I want house
I just want get all the finest things
YeYeYe

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Sunday Ogar

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Finest Things Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Finest Things Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14308480/Trevouresh/Finest+Things>.

    Missing lyrics by Trevouresh?

    Know any other songs by Trevouresh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song was first sang by the band AJR?
    A Bang!
    B Way Less Sad
    C I'm Ready
    D Burn the House Down

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Trevouresh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!