ORANGE HEART

Bells

0 fans

Bells


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I say
Bayawa
Go saint German
Wahala no hard dig
like cassava
If you find me come see
Na your cassala
For rumuokoro wey
Abobi conny me
Hey
Lap Gimme me your Cappa wey
Omor as a sabi babe na so me  I kawa wey
G4 babe no fit lose guard

Ewai Barunha eeh shebi na sapa way
Make me carry my bag enter lekki lane
Baba on a normal day if we jam for Chervon gate
I give you energy like Michael farade
Elion musk vibe carry you enter space
Wells Fargo nigga shebi bag they chase
Don't care what you do
as long you are getting paid
Don't Nigga no fear cause we gather Dey

We gather Dey Dey
Hmm
Isakaba like Sam Dede
Me and gonss like Ebube and woke
I no life hard send me your OPay

Philo Philo
Pam Pam my pillo
When you wanna rest
Can I be your pillow
Still drinking life
But I'm gonna be your hero

Solomon grinding
Solomon grinding
Working on a Monday
Maybe on a Tuesday
We Repeat on a Wednesday
We balling in a club
That was a Thursday vibe
Elegushi on a Friday night
Saturday for the boss on pipe
On Sunday we feast we give thanks

We go Dey Dey Dey Dey
Isakaba like Sam Dede
Me and my goons like
Ebube and woke
I know say life hard make you send your opay

Call that shima
Wey dey for backyard
Tell her make we go deck for my side
We go f$$k we go make love all night
Up all night

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Bella Bells

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ORANGE HEART Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ORANGE HEART Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14307625/Bells/ORANGE+HEART>.

    Missing lyrics by Bells?

    Know any other songs by Bells? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Israel Kamakawiwoʻole
    B Gabby Pahinui
    C Dennis Pavao
    D Keali'i Reichel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bells tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!