Money Matter (feat. Oluwajb)

SAMTIZZY

0 fans

SAMTIZZY


3:18

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

It's hot here
I go by the name
Nana nana nananana
Jbthebadbwoy
Samtizzy gon gon ni ahan
Ahn Ahn
Yehhh
When I no get back in the days
People de use me play
Me wey no get holiday
Hustle everyday to make my pay
Ahan han Samtizzy lo'n bo
Vibes on vibes till the kingdom come
Give me long life if money don come
Ahan han
Kin ri anu gba
Baba jo jo je kin ri anu gba
Everything I do just make it prosper
I no wan suffer mama no suffer
Ahan make mama no suffer ahh ahh
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
Uhh Yh Eh
Wo, owo tan pa ti ko ja owo ta n na
Dem deh wonder the way we dey do am tori pe a ndan
My life is such a movie you better get a cannon
Idankidan no kizzy omo ologo lon p'adan
Ya, person wey don die better pass person wey lazy
A ti pe gaan ninu game a kin shay JJC
Dew water no deh full drum e ye gbe ike ti
Woe be unto the man wey wan use fan replace AC
Ahn I got my mind on my figures
Ole lo b'omoje mi o le j'ale mio le ji purse
Credit alert tin ma gba ta mumi kigbe Jesus
Ni mo nwa kakiri make his mercy no go leave us
So, ti ko n ba ki Shay oro owo ma lo call mi
I'm all about the money man owo lo wa l'okan mi
I want to hammer hammer, Aje w'ole come in
Shay e n fo ni? tell them other ballers that we're coming
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
Ya Eii
Ya Uhn, verse two Do whatever you gats do
Our Leg sizes aint the same, what you doing in my shoe
L'obere l'ojo, Alaba down to mile 2
Steady pushing p erryday niggas call me zazoo
Uhh zazoo dem dey call me zazoo
Not yet on the big stages but I'm rocking that soon
Guy's who you should never f*ck with nigga that's true
Opapaparada nissan l'omo nisin not datsun
Uhh, shay eyin l'eni zone a, awa la ni zone b
Eje wa l'oju mi mio gbo paa I be zombie
If you ain't talking money ode koshi kuo nbi
Badbwoy nimi momsy gaan mo omo t'oun bi
Einstein and the bomb erryday ticking
This one na peacock ma fi we chicken
Minds big on the bag nigga stay jiggy
God dey for everybody shoutout to my hommie GeePee
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
If no be money matter me I rest my case
Make rich man no take my babe
Na only money be my taste
Shay eyin l'eni zone a, awa la ni zone b
Eje wa l'oju mi mio gbo paa I be zombie
If you ain't talking money ode koshi kuo nbi
Badbwoy nimi momsy gaan mo omo t'oun bi
Samtizzy gan gan ni
ahn ahn ahn ahn
Badbwoy nimi momsy gaan mo omo t'oun bi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayipe Samuel, Adetona Ayomide

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Money Matter (feat. Oluwajb) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Money Matter (feat. Oluwajb) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14293444/SAMTIZZY/Money+Matter+%28feat.+Oluwajb%29>.

    Missing lyrics by SAMTIZZY?

    Know any other songs by SAMTIZZY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Take my photo off the wall if it just won't sing for you."
    A Alan Walker - Sing Me to Sleep
    B Berlin - Take My Breath Away
    C Filter - Take a Picture
    D Jet - Look What You've Done

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SAMTIZZY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io