Omalicha

Gochiigohard

0 fans

Gochiigohard


2:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I tell my baby that I got her
In the day in the night
If I tell you I got ya I got ya
Full star general like Sani abachi
I dey pull my shirt  when you holla
You say
No know say your body sauna
Susana no chop my eye give me hulala
You know you fine
I go like make you my woman now
And You  be like Kele wey like balenciaga
So Baby girl why you hiding for me
Nigerian no I'm trying to form no foreigner
I'm genuine so hope you see me better now
Hmmmm

So baby girl why you shying for me
Oh baby girl you should be shinning on me
Oh Kele me I don't want take this sofri
I do you wrong in advance baby girl I'm sorry

Omalicha x4
How many times
I go tell you I no dey whine
But  I go like to see you whine
I just hope you no go starve my eye
Omalicha x4
Everyday giving to thanks to elija
Because he is the source that create life
You be the baddest umunwanyi

(Ancestral chant)

Aswear this feeling
Takes me back when I was 17
In my chest I feel everything
Wetin fit save me now is a kiss
Now we don kiss now I've started reminiscing
I see everything that I'm missing
No kidding
No tease me
Only me
Wey fit to talk how I feel

So baby girl why you shying for me
Oh baby girl you should be shinning on me
Oh Kele me I don't want take this sofri
I do you wrong in advance baby girl I'm sorry

Omalicha x4
How many times
I go tell you I no dey whine
But  I go like to see you whine
I just hope you no go starve my eye
Omalicha x4
Everyday giving to thanks to elija
Because he is the source that create life
You be the baddest umunwanyi

(Ancestral chant)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ugochukwu Nwoga

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Omalicha Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Omalicha Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14293395/Gochiigohard/Omalicha>.

    Missing lyrics by Gochiigohard?

    Know any other songs by Gochiigohard? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
    A Birth Control
    B The Police
    C Western Movies
    D The Media

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gochiigohard tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!