1 AM IN LAGOS (freestyle)

Beanie Soulja

0 fans

Beanie Soulja


2:40

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Beanie soulja el chapo killy killy

Oya burst down oya burst down
Make we get down make we get together
Make we party all night long
And we no send oooooooh
Oya get down oya get down
Pass the henny or the jayz eh
I be working for days
And the enemies want to calculate
Them go calculate calculate calculate but e no go add up
Them go circulate circulate circulate but my David go higher
I'm going I'm going I'm going
They wandering wandering round the town
Won wami

They be steady steady steady scheming on me boy
I'm going  I'm going eh
I don lauch like parachute hey
I don go like Jet li hey
I go get dem girls
Anybody wey test me go see
Oya calm down calm down
No time for the enemies hey
Stevie wonder i dey wonder
Wetin send dem i no send dem
Shey you know dem shey you know dem
Oya tell them lagos boy like to
Get it get it get it get it fast
Get it get it get it get it fast
I no send dem dem dey beef me
I dey go far hey
Man we so subliminal like the suuuub
Submarine  ah
Gang too wavy like the navy seal
Dem wonder how we dey do am
No be pills hey
Never met a millionaire pill popper
So when you see me here I'm balling
I'm getting all the fast j's hey
Opo oh oh opopopopo

Oya tell dem haters make swerve to the left
Beanie soulja bad bad from the block
And I'm getting all the chicks wey i like
And I'm steady sliding sliding through the deals hey
I be getting it fast
Six figures on the table when i put my fingers innit
Tell dem make dem go back
Beanie soulja really bad from the block
I'm project baby getting fast getting fast getting fast
All i know is getting it

Oh oh oooooooooh ohhhh ah
Oh oh oooooooooh ohhhh ah
Oh oh oooooooooh ohhhh

Oya pass me the j's make i blaze up
Pass me the henny make i link up
My guys don dey para don getit
And we swerving swerving swerving through the city
Ahhhhhhhhhhhhh opoju gan

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OLADIMEJI BABALOLA

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 1 AM IN LAGOS (freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "1 AM IN LAGOS (freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14281315/Beanie+Soulja/1+AM+IN+LAGOS+%28freestyle%29>.

    Missing lyrics by Beanie Soulja?

    Know any other songs by Beanie Soulja? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I'm a girl's girl, I'm a boss in a man's world."
    A For the Love of a Daughter
    B Pretty Girl
    C If I Were a Boy
    D Tomboy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Beanie Soulja tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io