ENERGY
Tiny SPECTRO
Struggling with ENERGY? Become a better singer in 30 days with these videos!
Specky Spectro incase you don't know Things no Straight Man don dey Loose weight For This Life no wait But why you go tell me say make I no wait Why you go tell me say make I no Pray No lele All weytin man want na en Pay day Na why I dey bone straight Things wey dey Bother man Na why man No suppose to bother man Na why man No suppose to Killi man, Unless man Wan dey come dey Bother man yeah E don teh wey I dey para I dey pray to God say no wahala, En go give me kudi, give me dollar, En go Give me Peace, things wey I want na E don teh wey I dey Oluwa a Na u I get I no get no other, You show me say na u get the power The way u shame my enemies Wey dey drain my energies Oluwa a Na u I get I no get no other You show me say na u get the power The way u shame my enemies Wey dey drain my energies This is my testimony, Hope you know me Me I no dey craze for money Can't Control me If you know that you so love me Come support me Me I no dey beg for Loving I'm not that Lonely All I need is peace and Money Make my mommy proud, I'm not too Holy Can't be chasing Clout You know yeah Omo Dem bin dey call me church boy, Just to Mock me, Dem bin dey call me Broke boy Just to break me I'm never loosing focus You know I be og My papa no be Senator or Ibiyeomi I Gallant I be Soldier you know I'm a baller call me Messi Ronaldo My Eminado Amapiano Oluwa a Na u I get I no get no other, You show me say na u get the power The way u shame my enemies Wey dey drain my energies Oluwa a Na u I get I no get no other You show me say na u get the power The way u shame my enemies Wey dey drain my energies I don dey pray for grace Dey pray for peace Dey pray for love Yeah I know say you dey hear me
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ENERGY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14276517/Tiny+SPECTRO/ENERGY>.
Discuss the ENERGY Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In