SHOTS(Stress)

Reva Mor

0 fans

Reva Mor


2:57

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

If I carry my pen and my Pepper
Make I write how e Dey do me
I no go finish Walahi
And if I delete all my texts when I send to you
Before you come online,to read am
I no wan stress you My guy

Life no easy for anyone
You fit Dey complain
Make I no complain
But my problem fit big pass your complain

Gimme some shots of achohol
Make I high
Lemme get all these stress off from my mind
Even though they be back after some time

Gym instructor no fit to carry
Carry
Carry this weight off from my chest
Gimme something Wey fit carry
Carry
Carry this pain away my Dear

Life no be Tea and sugar
I Dey try "free my mind" like Omah(OmahLay)
Life be the war and na me be the Soldier
One battle come,I Dey shoot,i turn around see Another

But them sey as a man tears no suppose drop
But me I no send that yeye talk
Cos my head full and many more Dey come
So no vex for me if I no pick your call

Colos self no fit take this shit away
Cos when your eye clear,you go face them again
Vain for my neck,head don overweight
But me I gat me at the end of the day

Gimme some shots of achohol
Make I high
Lemme get all these stress off from my mind
Even though they be back after some time

Gym instructor no fit to carry
Carry
Carry this weight off from my chest

Gimme something Wey fit carry
Carry
Carry this pain away my Dear

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oreva Morrison

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the SHOTS(Stress) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "SHOTS(Stress) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14271790/Reva+Mor/SHOTS%28Stress%29>.

    Missing lyrics by Reva Mor?

    Know any other songs by Reva Mor? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Blank Space Taylor Swift: got a ____ ____ __ _______ they'll tell me i'm insane.
    A long list of some lovers
    B lot of Starbucks mothers
    C long list of ex lovers
    D lot of Starbucks lovers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Reva Mor tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io