Heavy Heart

SABI SABI

0 fans

SABI SABI


2:19

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Music is the weapon of the future
So let's do this shit right for this time
Hehehe it's p bloke sound

There's many things I've got to say
But I know them go judge me still
I node look their face
Face to face with fate I dey face my fear
Many people underrate
Nobe their fault say them no fit relate
I node debate because I know I dey move with grace
I have no hate in my heart, it's just a Heavy heart with pain
Wetin you go do if you feel all this Pain and you no still gain

I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze

For Niger kasala don burst
And every body head dey hot
We've been going through alot
Buhar Tinubu dey drive us nuts
Our currency no get worth
And everything don dey cost
If you open your mouth talk
Wetin heavy you for heart
You fit sleep for jail
Wetin we dey faze na world War three
But the battle is a mental case
Before you realize e go don dey late
Abeggi Mr president try get shame.

I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Goodness Godstime

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Heavy Heart Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Heavy Heart Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14259705/SABI+SABI/Heavy+Heart>.

    Missing lyrics by SABI SABI?

    Know any other songs by SABI SABI? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Kelsea Ballerini famous for?
    A Love Me like You Do
    B Homecoming Queen?
    C Kiss Me More
    D The Way It Used to Be

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SABI SABI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Heavy Heart

    »
    • House of Cards Season 5