Peace
Yung effissy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
And someone said when you choose peace It comes with alot of good bye I don see this pattern before Na the whining I no dey like This world na wa oh Oga self get oga May we not do it in vain One powerful man think sey nothing fit fall am Not until when one woman con born one big boy Death na hin dem dey call am Anything na hin you fit carry But sha no carry last We know you dey small place but that does not stop you from doing great things Check on the first born Even the last born And the second too dey feel am The way I take hustle today Olohun nikan loye If you wan bring advice put money ontop am And if you want make I die Abeg make you talk am Even the world best started from somewhere After all the stop and play It's so wild to think Is he okay no he's not You wn put rope for fish neck I gat dreams too no be only you I gat family too no be only you Use your seatbelt Yung effissy will drive you crazy
Struggling with Peace? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Peace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14257015/Yung+effissy/Peace>.
Discuss the Peace Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In