Crazy Idea

AGB CHOBI

0 fans

AGB CHOBI


2:58

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

African green baby oh, yeah, yeah, yeah African green baby
I go dey live this life Jeje man no be pikin with all this bear bear oh
So many pain we feel deep inside , not a story Teller we gats to dey bear oh
Am creating good song with my crazy idea About to get paid with my crazy idea
The way I love you, you have no idea Shawty pull up on me, I be waiting
right there for you ooh o Watin i fit do for you
My mouth no fit to talk, am I wasn't surprised while you was leaving me
Because I no get rabbers Wating
I fit do for you
My mouth no fit to talk am , I wasn't surprised while you was leaving me
Because Sydney don talk am, As a Green boy, I don't talk too much
Me, I need money, so am working hard Risk it all just to be on my bag
Am staying silent, I don't wanna Bragg I came from being poor, I'm not used to this life
I'm trying to balance, make I for last Africa for life
We go sempe dey alright tonight I don't wanna lose my mind, my guy
Life too hard, every day I strive I pray I make it out
For all dem nights way I dey up, I dey browse with my guys
I dey pray make the hustle pay off We left home just to run it up
I go dey live this life Jeje Man no be pikin with all this bear bear oh
So many pain we feel deep inside Not a story, teller we gats to dey bear oh
Am creating good, song with my crazy idea About to get paid with my crazy idea
The way I love you, you have no idea Shawty pull up on me, I be waiting right there for you o oh
Watin I fit do for you My mouth no fit to talk am
I wasn't surprised while you was leaving me Because i no get rabbers,
Waitin I fit do for you My mouth no fit to talk am
I wasn't surprised while you was leaving me Because Sydney don talk am
African green baby oh , yah yah yah This life Jeje , African Green baby o, yeah
We go dey live this life Jeje man no b pikin with all this bear bear
So many pain we feel deep inside Not a story, teller we gats to dey bear oh
Am creating good, song with my crazy idea About to get paid with my crazy idea
The way I love you, you have no idea Shawty pull up on me, I be waiting right there for you oh o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Molokwu Chibuzor

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Crazy Idea Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Crazy Idea Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14252468/AGB+CHOBI/Crazy+Idea>.

    Missing lyrics by AGB CHOBI?

    Know any other songs by AGB CHOBI? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Kelsea Ballerini's 2016 and 2019 Country biggest hit singles?
    A Love Me Like You Mean It, Peter Pan
    B Peter Pan, Homecoming Queen?
    C Peter Pan, Miss Me More
    D Love Me Like You Mean It, Homecoming Queen?

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    AGB CHOBI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io