Ammunition (feat. Terri)

Too Slim

0 fans

Too Slim


2:29

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Bad man Tooslim
I know you can (can)
Be where you wanna be 
Gon be where you wan be 
Yeah, Aje Aje Aje
Cause I know I can (can)
Be where I wanna be
I'll be where I'm gonn be 
Omo wa shoma jo
Omo wa shomalo 
To balo sho mawale 
(ahh shoma wale)
Oya come make I give you 
Through the night 
Ma lo koba lize 
Just give me something lyte
 (something lyte)
Ammunition 
She carry ammunition 
Wetin she carry for back 
Dey scatter formation 
E Dey scatter formation 
E Dey scatter formation 
If you give me kpomo chop 
I'll take you on vacation 
Obe to dun Owo lo kpa 
I want to give you my car key 
You no go know sapa (no go know sapa)
Awon bad belle
Tell dem dia papa (dia papa o)
You know man ah hefty pass
Container for apapa
Elemi loma last 
She know my life is fast 
Everyday joromi 
Till the time is pasted 
See as I dey spazz
Untop the bed for you 
My heart dey beat for you 
Smell nice like jimichu 
Ohh yea my feelings true
Ammunition 
She carry ammunition 
Wetin she carry for back 
Dey scatter formation 
E Dey scatter formation 
E Dey scatter formation 
If you give me kpomo chop 
I'll take you on vacation

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adegbule Adedotun, Akewe Terry

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ammunition (feat. Terri) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ammunition (feat. Terri) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14252304/Too+Slim/Ammunition+%28feat.+Terri%29>.

    Missing lyrics by Too Slim?

    Know any other songs by Too Slim? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which group sang the song "96 Tears"?
    A The Sonics
    B Count Five
    C Question Mark and the Mysterians
    D Paul Revere and the Raidersr9

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Too Slim tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!