No Money

Lord Naira

0 fans

Lord Naira


0:53

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

The wey money take dey run from me now eeh
Na person spoil my name give am
E be like say person spoil me give am
The painful thing be say e no want even listen to ma own side of story
before e judge
Any place wey e dey
if i hear say ma go there money go run
They dey give me update, Update no dey work
They teach me yahoo, e be like say na fake yahoo they teach me
No be fake yahoo oooh

Money dey see me dey run
Na person, na person na he do that thing, Person spoil my name give am

Eh, make una beg am for me
At least make e dey listen to me listen to ma own side of story, before  e judge

 Struggling with No Money? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Azeh Favour

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Money Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Money Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14249893/Lord+Naira/No+Money>.

    Missing lyrics by Lord Naira?

    Know any other songs by Lord Naira? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    REM: “I thought that I heard you laughing. I thought that I heard you sing. I think I thought I saw you ____”.
    A try
    B cry
    C lie
    D fly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lord Naira tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io