KEKE

Ben Sliq

0 fans

Ben Sliq


3:19

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mmm  mmm
Mmm baby baby
Looking yansh na wire
Baby baby looking yansh kill!ng goat oh!
It's don max records baby
OG

Oneme come
Make we enter keke
Make we run
Carry you fly away
From naija
Its Ben Sliq on this one ye ye

E get something i see wey dey enter my eyes
Asa mpete bu tear rubber and I want to taste ride
Girl your face show and your shoe shine oh!
Her shoulder come they rise and she feeling fly oh!
Baby di kwa bad and she no they send oh!
Ah ahhh
She no they send oh!

Onome come come come make we enter keke
Make we run run run carry you fly away
From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh

Onome come come come make we enter keke
Make we run run run carry you fly away
From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh

Baby make we joro oh!
Joro Jara joro (oju
Iwaju uh uh uh)
Baby make we joro oh
Joro Jara joro( ojo iwaju uh uh uh)
baby make we joro oh!
Jo jo jo( Joro Jara joro )
Ojo iwaju uh uh
Baby make we joro oh!
Jo jo jo ye ye ( Joro Jara joro )

Showty fine if you see body oh!
I no go lie I wan gum body oh
For my heart dey they totori oh
I will go twenty rounds for your ntata oh
Adaku body bukwanu onye kote oburu
I milli cash for props and sets ah
When I carry her go lap am for corner
Nzaza oh! nzaza

Mummy oh mummy oh mummy oh (soco)
Mummy oh over sabi oh (soco)
Kill me softly baby (soco)
Booby they scatter my medulla (soco)

Mmm baby baby
Looking yansh na wire
Baby baby looking yansh kill!ng goat oh!

E get something i see wey dey enter my eyes (mmm wey dey enter my eyes)
Asa mpete bu tear rubber and I want to taste ride (mmm mmm)
Girl your face show and your shoe shine oh!
Her shoulder come dey rise and she feeling fly oh!
Baby di kwa bad and she no they send oh!
Ah ahhh
She no they send oh!

Onome come come come make we enter keke
Make we run run run carry you fly away
From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh

Onome come come come make we enter keke
Make we run run run carry you fly away
From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh

Baby make we joro oh!
Joro Jara joro (oju
Iwaju uh uh uh)
Baby make we joro oh
Joro Jara joro( ojo iwaju uh uh uh)
baby make we joro oh!
Jo jo jo( Joro Jara joro )
Ojo iwaju uh uh
Baby make we joro oh!
Jo jo jo ye ye ( Joro Jara joro )

Mm Mmm baby baby
Looking yansh na wire
Baby baby looking yansh kill!ng goat oh!

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: AROH CHUKWUEBUKA

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KEKE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KEKE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14249592/Ben+Sliq/KEKE>.

    Missing lyrics by Ben Sliq?

    Know any other songs by Ben Sliq? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Girl you are to me, all that a woman should be and I dedicate my life to you" are lyrics from what song by Atlantic Starr?
    A Masterpiece
    B Always
    C Secret Lovers
    D I'm in Love

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ben Sliq tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io