Real Hustler

Hony Boy

0 fans

Hony Boy


2:50

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah, un, un, un, un, un, un
Yeah
(spiritual beat) another
Spiritual Lon gbe mi lo, oh, oh, oh, oh, yeah
Call me Hony boy , yeah

Nobody knows how tomorrow go be
Broda no dey fhoor, for nobody
Person wah give up, nah hin f*ck up,
I stay focused, I no fi lockup
Aje my time go come, me i no fi rush make I die

It was so sad,
Oppression dey make person mad
Hustle so hard
Nothing fi to shake me, me I too stand
Hustle lekoko, but don't lose guard

Sabi only God nah hin dey my back
The boy don rack, the time must nack
Help your guys, Toba lowo
Money man no dey pariwo
Dem won make I give up

Lati many, year, timo tin boo
If man no hustle, waitin  man go chop
Ass a bad man, me i no go give up, yeah
Ass a Hustler, me i  no go fed up, oh, oh

Ass a bad man, me i no go give up, ahh
Ass a Hustler, me i  no go fed up, oh, oh
(yeah)
Dey play, you no Hustler
You Dey think say hustle go pay, dem go shenk you

Person wah you think say go help you
Nah you go carry your career (ah)
Jesun omo Maria (ah)
I Dey pray say, me and baddo  karira (ah)
Oh, oh, oh, ah eh ah, ah, (ah)

Ass a bad man, me i  no go give up, yeah
Ass a hustler, me i no go fed up, oh, oh
Ass a bad man, me i no go give up, ah
Ass a hustler, me i  no go fed up, oh, oh, yeah

Ass a bad man, me i  no go give up, ahh
Ass a hustler, me i no go fed up, oh, oh
Un-un-un-un-un-un (yeah)
No-no-no-no-no-no-no (ahh)

Is not by age, my story must to change
Ah, no delay, oh, oh, yeah
If you get money, deh go join body
Ma lo fara weni body

Follow your dream, you go see me for your TV
I'be set, awon EV (yeah)
A sap Ologbon lole grab eh
Omogbon' un son den gbo oo
Malo fhoor, uh-uh-un (yeah)

Un, un, un, un, un, un
Un, un, un, un, un, un, un
Osa ti mo
Son of the vibe oo yeah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abiodun Olawale, Olawale Olumide

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Real Hustler Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Real Hustler Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14248890/Hony+Boy/Real+Hustler>.

    Missing lyrics by Hony Boy?

    Know any other songs by Hony Boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I turned on the lights, the TV, and the radio. Still I can't escape _____ of you."
    A because
    B the thought
    C the ghost
    D the part

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Hony Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!