Desire

Turnaa

0 fans

Turnaa


3:32

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Astana vista Bebe
Inu mi madun if u go be my Bebe
Motin ronu gan and e Dey do me shege
See make I no lie if u leave me na Gobe

See me I just wan make you my kele
Buy u many things...do vacation in Malay
See I no go like if you go use me shere
Orekelewa shoma tele mi lole

Kilofeno
Shey na US dollar or na Ghana cedes...
Anytin fr u if u no hurt my feelings
Or I go like chill inside my new Mercedes
Shey u see what ure missing

Sheyb owo lo feno...
Tell me whatchu want and I go do am nisin
I've got everything you'd be forever needing
Many many tins Wey u no Ft to reason
I no ft tok am finish...

You be my desire...
My desire desire desire
Girl u be my desire...
My desire desire desire...
Girl u be my desire
My desire desire desire
Girl u be my desire
My desire desire desire

(Do me jeje...jeje o)
(Do me jeje o do me jeje o)
(Iwo mofefe...fefe o)
(Iwo mofefe o Iwo mo fefe o)

You getti very nice shape with ikebe super
Girl ur body bad ibadi e mojuba
Oya Sofunmi when are u coming over...
Cos I know u like to Jaye bii oloba

Anywhere u enter girl u causee yawa
Everybody's going crazy for ur matter
And even if e be like say u carry fire
I'm ready to do everything I require

Cos if na money me I get
And I'm ready to spend all of it if u accept
E no go too pay if I no buy this your asset
If u go reject I ft to enter market
You know me no really mind if u go carry my shirt
Ur swagger go bad e be like hundred percent
Your body Dey gbemidebe e be like a jet
And I ft be ur pet
U ft do me anyhow
U ft play me like cassette

You be my desire...
My desire desire desire
Girl u be my desire
My desire desire desire
Girl u be my desire
My desire desire desire
Girl u be my desire
My desire desire desire

Do me jeje...jeje o)
(Do me jeje o do me jeje o)
(Iwo mofefe...fefe o)
(Iwo mofefe o Iwo mo fefe o)
Do me jeje...jeje o)
(Do me jeje o do me jeje o)
(Iwo mofefe...fefe o)
(Iwo mofefe o Iwo mo fefe o)

You be my desire
Desire desire desire...

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayobami Falade

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Desire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Desire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14247624/Turnaa/Desire>.

    Missing lyrics by Turnaa?

    Know any other songs by Turnaa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year did The Beatles break up?
    A 1970
    B 1972
    C 1968
    D 1971

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Turnaa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!