Family

Mide Kizzy

0 fans

Mide Kizzy

Mide Kizzy is a musical artist known for his unique blend of indie pop and alternative rock. With his soulful vocals and introspective lyrics, he captivates listeners with his emotional and dynamic sound. Mide's music often explores themes of love, growth, and personal identity, creating a relatable and heartfelt experience for his audience. more »


2:54

 Struggling with Family? Become a better singer in 30 days with these videos!

Aje moma gbera ton
Moma gbera ton
My enemies go fall
enemies go fall
Dem no fit stop the boy
Dem no fit stop the boy
Say one day e go rch my turn
say one day say my time go come
Which kind life be this
I hustle everyday no sleep
Family dem dey wait for me
And I know e sure for me
Nisin motigbera tun o
Dem won dey near the boy
But those days them dey mock the boy
Dem no know say na turn by turn
Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life
Because I no show you love
You dey pray for my down fall
Padi melo mofeso
Say me sef I dey find love
Brother if you bill me 2k
And she bill me 2k
I give everybody
Kini mofe fun ile o
Make giver no go turn begger
Komo alasho malo wo akisa
Me self am a hustler
Steady grinding with the formula
Wo IG sharp sharp bombing
Copy and paste format lowkey
Cus I won cashout big for my family
Make money o make I flex baby
See For those wey dey hate on me
Oju mari oh you go see something
Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kode gbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life
Sheybe back then..them no know me
Shugbon nisin them dey call me
Because I get money
Sheybe tele tori titi we dey treck it
From alaba to iyana ishashi
Shoutout to those wey motivate me
Awon fans me pelu awon ololufe mi
And to those wey dey hate me
Back to sender..No surrender..because me I gallant
Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life
Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life
Kizzy mapamina!!!

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Tioluwani Olamide

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Family Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Family Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14243945/Mide+Kizzy/Family>.

    Missing lyrics by Mide Kizzy?

    Know any other songs by Mide Kizzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A B major
    B Bb minor
    C F major
    D Bb major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mide Kizzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io