STORY IF MY LIFE

Abidex

0 fans

Abidex


2:41

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oti ye e bai en en Bidex ....Bidex ehn ehn
Story of my life
I came from nothing moving to something Omo oro mih I thank God for my life
As you Dey your day
Wey you no come my way
Everything aligned
We go Dey okay, Eje mih we go Dey alright
I still Dey pity my mummy for farm
She still Dey struggle confirm
As Omo ogbon gbori wo town
Make everything ko le bo si plan
E je be loju mih
Do you know how much bill to wa lorun mih
You no go see me fold or kin phor fun anybody
Mo ya tepa mo hustle mih 

Ko easy kin to so comfort zone mi nu
Wetting you give me I Sey wey me ano do
Ah ah
What's going on what's going on with you
Because you feed me no mean Sey I no go get too
Iya be Nile Omo be lajo
O ti di bad man o tin fa jonbo
Oro owo Lon fori ro
Bo sen je choko lose je milo

I still Dey pity my mummy for farm
She still Dey struggle confirm
As Omo ogbon gbori wo town
Make everything ko le not si plan

Story of my life
Story of my life
Je kin ja ee mi o le sotan
Wonloro oloro
Lefin kogbon
Koma lo foro temi kogbon
Moya banuso , mi o de ni sotan
As I Dey tell you my story follow me oo
Baba ni mo ni
Koselomi oo
A ti gba ti mo ti lost father mih oo
Responsibility family je temi oo
I get bed for house but I Dey sleep for studio
Boya tinba nkorin moma lowo oo
Tin ba ti korin ke ma mun jo
Nah hin Dey gove me joy bi Omo to n lo dido
Ise ori baran ni lama je
Ise orin lori ranmi se
Tinba ti korin keyin maje
Nibi timo n gbayii maje kinte

Story of my life
I came from nothing moving to something Omo oro mih I thank God for my life
As you Dey your day
Wey you no come my way
Everything aligned
We go Dey okay, Eje mih we go Dey alright

Lola satiramoni
We go kole fun mummy
Lola satiramoni
We go get all the money

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: toromade abiodun

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the STORY IF MY LIFE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "STORY IF MY LIFE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14238753/Abidex/STORY+IF+MY+LIFE>.

    Missing lyrics by Abidex?

    Know any other songs by Abidex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Giant member sings songs from their 1989 debut studio album: Last of the Runaways?
    A Dann Huff
    B David Huff
    C Alan Pasqua
    D Mike Brignardello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Abidex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!