Oluwa so mi

Mdhazz

0 fans

Mdhazz


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Beatout
Hmmnn
Mdhazz oo Trip
Jo Oluwa so mi
For this journey o
Oluwa so mi
Make i no hit head for pole
Oluwa so mi
As i de speed i de pray
Oluwa so mi eeh eh
Oluwa so mi ee ee e
Some go hate persin o but dem no get reason
And to like persin hard but to hate am easy
Eda mi gbemileke o ori mi somi
Jo Oluwa so mi ee ee eeh eeh
Ki Oluwa so mi ice my heineken
Oluwa jowo rise me make i never fall
Anytime they come check me make them find me jigi
Anything i want i go use my mouth to talk
Give me that big fat money wey osi sef no go fit finish
Money in good health naso e go be
Some call am ritual na you go salaye o
Eni ti Olorun nfe kode se farawe o
Hussle wan kill me sometimes mehn i almost fade away
Jah light me up micheal faraday
From monday to monday anywhere tin ba nlo ninu aye eh!
Jo Oluwa so mi
For this journey o
Oluwa so mi
Make i no hit head for pole
Oluwa so mi
As i de speed i de pray
Oluwa so mi eeh eh
Oluwa so mi ee ee e
Baba God for me
Oluwa sho mi
Over here na red eye till I see money
VPN active
So you can't trace me
Always looking at my screen till my eyes can't see
When e enter massive
Wetin eye don see
Black and white GLE
All my guys cocky
Stop this stop that make I live my life
Talk this talk that womara get size
When she check am, she confirm am
Say the money plenty Aje
I no come here to play
I de speed I de pray
Make e too sure for me
Aje
I know life is a race
And I set my own pace
Zero competition
Aje
As I sight am
I go tap am
Sele They can't catch me Otilo gone
Jo Oluwa so mi
For this journey o
Oluwa so mi
Make i no hit head for pole
Oluwa so mi
As i de speed i de pray
Oluwa so mi eeh eh
Oluwa so mi ee ee e
Oluwa so mi you know the matter o
On a cocky level taking level movement level
Two four seven gidigba we stand firm
Oluwa so us touch and shocking voltage hundred
Lifestyle

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ricboi RichboiTrip, Hassan Muhideen

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oluwa so mi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oluwa so mi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14236845/Mdhazz/Oluwa+so+mi>.

    Missing lyrics by Mdhazz?

    Know any other songs by Mdhazz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which the Alan Parsons Project member sings their 1982 biggest hit single: "Old and Wise"?
    A Elmer Gantry
    B David Paton
    C Eric Woolfson
    D Colin Blunstone

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mdhazz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!