OMALICHA

DLyrical

0 fans

DLyrical


3:25

 Struggling with OMALICHA? Become a better singer in 30 days with these videos!

Shabaly Yah Yah iya
Crystolbol Record
Lyrical Wo oh
On this one again yeah oh
Wo Wo Wo Wo

Your papa geti money e no concern me rara
Your brother geti Benza e no concern me rara
Your mama geti mansion e no concern me rara
Your brother geti sport car e no concern me
I just want to let you know
Baby will u go down
I thought I would be alone
Come be the queen on my throne

See the way she gallanti
Girl I dey go crazy
I no fit even focusi yeah yeah
I love her and am seriousi
See the way she gallanti
Girl I dey go crazy
I no fit even focusi  yeah yeah
I love her and am seriousi

Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh
That I love you
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh oh
That I love you
Ki Ki
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha yeah
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Kiki kiki

Many girls wey I don see
So many girls wey I don see for my life yeah
Wetin I fit talk to you
Me I no fit leave u for behind
The way you touch me
The way you dey hold me
The way you hug me yeah
They way you dey rock me
The way you dey rotate
The way you dey danci yeah
E bi dey coolu my brain
Wetin I fit do
Wetin I fit talk for your case
Swear down say me I don fall in love
Swear down me I don fall in love
I fit to give you everything
Give you all my heart
Give you all my body kotonor
I fit to give you all my body
Give you all my mind
Give you everything you wanti

Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know that I love you
Omalicha
Omalicha
I just wanna let you know oh
That I love you

Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha
Omalicha kiki Ki Ki

 Struggling with OMALICHA? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: ABIDEMI OLUWADAMILOLA

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OMALICHA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OMALICHA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14234765/DLyrical/OMALICHA>.

    Missing lyrics by DLyrical?

    Know any other songs by DLyrical? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
    A Ray Charles
    B Nina Simone
    C Boyz II Men
    D Aretha Franklin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DLyrical tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io