Alone (feat. Bob Blaq)

Niyistormii

0 fans

Niyistormii


2:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Woo woo woo woo woo
It's Bob Blaq
Niyistormii again again (yeah, yeah)
Uh, uh, uh, uh
I've been grinding all night
I've been grinding all day
Just to get paid omo I gats to pray
My helper come bless me for Godsake
He tell me say face the shame and see the grace
Person tell me say dey play when I dey work
If na dream abeg make una wake me up
But he who fall and rise is very strong
Than who never fall at all at all
No time it's my time am gon rise and shine
Cause I get the bag o
I pray the big bag I've been chasing no go turn to bagco
I f*ck with the real Og's never f*ck with the hoes
God bless my hustle
Ko gbemiga ki asiri mi ma bo
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
Am down as f*ck
Shey mo le ri loud ooo
Life no hard as you see am ooo
Sometimes I go mu oti and jonze
Ojulari ao mo eni to feni de inu
They wanna see you broke
Na yawa if them see you grow ooo
Life sweet if you get planning
Emi ti mo ti ra Hennessy fun ra mi
If I land anywhere ema ri tsunami
E go shock you if I collect Grammy
So if you get deal make you sharp holla me
Ki le fi owo mu oti make I fo tolani
Uhm ahh, Tinuke omo ti ori ola ri
So jaiye lo omo oro you know what I mean
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
Just wanna be alone
I believe I can do it on my own
Get the bag no go dey slow
Zero panic I'll never fold
…
Are you, are you not entertained
It's Phelatimo on the mix

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Yusuf Oyinlola, Bob Blaq

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Alone (feat. Bob Blaq) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Alone (feat. Bob Blaq) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14232286/Niyistormii/Alone+%28feat.+Bob+Blaq%29>.

    Missing lyrics by Niyistormii?

    Know any other songs by Niyistormii? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the theme song to the movie: Same Time Next Year?
    A Hello
    B Falling In Love
    C The Last Time I Felt Like This
    D Let's See Where This Goes

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Niyistormii tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io