Pour me water

Randyayo

0 fans

Randyayo


2:47

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ayyyi ah ah pour me water
Pour me water
Big randy as you know
Money matter
Brother man call me later
Ayyyi ah ah pour me water
Pour me water (Ananana..)
Money matter
brother man call me later
Enemies no want make we make am
Stood on field like David Beckham
Many challenges man face am
Dey on my lane say I no Dey fake am
Make the girls move to the baseline
Dm for Ig some for FaceTime
Life nah turn by turn I Dey hustle dey wait for my own time
IJB to Canada
Won agbo randy won foraya
4milyf want to be ogaranya
The vibes nah to gara pa ye i ye
Some many brother man wey don fly wey don big
We dey view dem from the trenches
Say Who am I to con dey sleep
I sold my sleeps for the big slips
Brother Transaction never done
no fit forget where I don Dey come from
Cos Osapa no be London o
Ina generator no be lontor
Say
I've been on my grind
I've been on the grind o
Everyday run for the bag o
Everyday for the for the bag o
And I say ayi ah ahhhh
Abeg pour me water
If no be money matter
Brother man call me later
And I say ayi ah ahhhh
Abeg pour me water
If no be money matter
Brother man call me later
I must to jekomo I no come this to this to play eh
My song no Dey replay because I still Dey my rainy days
I must to jekomo I no come this to this to play eh
My song no Dey replay because I still Dey my rainy days
And I say ayi ah ahhhh
Abeg pour me water
If no be money matter
Brother man call me later
And I say ayi ah ahhhh
Abeg pour me water
If no be money matter
Brother man call me later
And I say ayi ah ahhhh
Abeg pour me water
If no be money matter
Brother man call me later

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ademide Odeniyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pour me water Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pour me water Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14196709/Randyayo/Pour+me+water>.

    Missing lyrics by Randyayo?

    Know any other songs by Randyayo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Outfield: "As you leave my place, won't you close ___ ____? And don't forget what I told you."
    A the curtain
    B the gate
    C the book
    D the door

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Randyayo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!