Steady Grind

Humphrey Muzik

0 fans

Humphrey Muzik


3:23

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Growing up as a kid I used to ask lotta questions
But now I grow up and I can't even ask all these questions
All in my head
My thoughts and myself
Yhhhh
Call me Humphrey
(Always a badman thing)
I really want to make it big in no time
How ego feel when I Dey in the limelight
Get my life together from the Genesis and wonder if I still go dey crave for the chicken thigh
Been in troskis kiddie time, never said to myself that I'm gon be a driver but I look up in the sky see a plane and wish to be a pilot and I'm asking
Do the rich kids also feel the same
Changing flight from Accra to Kumasi
Plane mu trotro
Dem time haman ase
Wo le tam nyina asu wo
ego be
Its a working progress
Okyena bi 3b3 kai d3
Borkor Borkor ame me kaa ky3r3 wo
Hitting soon me I never go lie
DJ this my song you for put for rewind
I Don stress Abeg you for give me sweet wine
Ahhh please you for give me sweet wine
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain
Ohh ohhh
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
(Me I just dey watch y'all )
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
Two o'clock
Man I'm up
Weytin man go do search beat wey Dey knack
If I tell you wah I go through maybe you go laugh
Noe go take me serious so I turn am to a vibe
Some sweet Melodies on my mind I go attach
Forget all my pain manner fall from above
Do what I like and then like what I do
If you fw ma vibe bro come join the cruise
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain
Ohh ohhh
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
(Me I just dey watch y'all )
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
(Me I just dey watch y'all )
Friday night make we pop some bottles
(Make we pop make we pop)
My boy you Dey do too much me I just dey watch you
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain
It's alright
It's okay
Me I noe say one day ego pay
Don't you give up
Noe give up
Make we fight this battle
I give up now weytin I gain

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Humphrey Dadzie

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Steady Grind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Steady Grind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14188091/Humphrey+Muzik/Steady+Grind>.

    Missing lyrics by Humphrey Muzik?

    Know any other songs by Humphrey Muzik? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Hey Jude" by the Beatles was sung by?
    A John Lennon
    B Paul McCartney
    C Ringo Starr
    D George Harrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Humphrey Muzik tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!