Neighbor

SamKizzy

0 fans

SamKizzy


3:15

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oye oye, ye ye ye Oye oye, ye ye they are called me Samkizzy
Omo Iya Mose lomo yen

Steady grinding everyday
Just to make sure kowope
Cry unto baba loke
Make depression go away
Ori tete wa bami se
Kin ma seru egbemi laye
Make the blessings come my way
For this matter,ki Awon Temi Demilade.

Dem be dey talk say we no fi make am oh
Challenge is sure,man must face am oh
Chase money till we overtake am oh
Dem be dey talk say we no fi make am oh
Challenge is sure,man must face am oh
Chase money till we overtake am oh

Tell your neighbor, say neighbor
Neighbor
Oju yin lema fi ri
Oju yin lema fi ri
When is my time to be favor
Favor
When is my time to win
When is my time to win
Tell your neighbor, say neighbor
Neighbor
Oju yin lema fi ri
Oju yin lema fi ri
When is my time to be favor
Favor
When is my time to win
When is my time to win

Mama say Ọmọ banuso
Mase ba eniyan so
Orun ya Bo ko kin sho oro eyan kan
Te pa mo se re ma gbekele eyan kan
I know say very soon they go see you at the top
Omo mi sho ti gbo
Person wey na him ready to chop
If dem wan spoil the image
Abeg you make you crop
Pelu base bawan so to
Wan tu so pe ko jo
I know for sure Ibi giga yen moma debe
My music go sell even with no label
Oju yin loma se moma debe
Eni ba ni ko ni ri be odaju Oma le nle
For sure Ibi giga ni ma de
Music dey  my  mind
God no neglect my case
Pity my mother
Every time she dey pray
Make I no jam the hustle
Wey no getti payday eh
Brother say this life no be so
So
You surely reap what you sow
Konilu to Gbe Ilu lo,Jo je kin Jo
We gat to make money before we getting old
Like adenuga make I glo
Glow
Make I dey shut down many show
Show
Anywhere where i go
Ki Awon ota mi gbo Orin ko tun ma ba mi joo

Dem be dey talk say we no fi make am oh
Challenge is sure,man must face am oh
Chase money till we overtake am oh
Dem be dey talk say we no fi make am oh
Challenge is sure,man must face am oh
Chase money till we overtake am oh

Tell your neighbor, say neighbor
Neighbor
Oju yin lema fi ri
Oju yin lema fi ri
When is my time to be favor
Favor
When is my time to win
When is my time to win
Tell your neighbor, say neighbor
Neighbor
Oju yin lema fi ri
Oju yin lema fi ri
When is my time to be favor
Favor
When is my time to win
When is my time to win

KDS MIX
It's FK with the vibes

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Samuel Adeyanju

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Neighbor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Neighbor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14187115/SamKizzy/Neighbor>.

    Missing lyrics by SamKizzy?

    Know any other songs by SamKizzy? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the person who performed the song "Never Gonna Give You Up"?
    A Rick Ashley
    B Rick Assley
    C RickRoll
    D Rick Astley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SamKizzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io