Keep Going
Havoc
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Y3 twe hose not hoes Rubber hose idey talk no joke Making music all the time but no promo Standing in the back cos I no get dow F*** all the blows that I took Wasn't my fault thou Anytime the sun gon shine We knew it was time to thrive till the sun turns night. That one sef e hard. No lights we no get no lights to attack when darkness rise. F*** it! They don't pay attention We be living our old days while they be chilling. The tables go turn soon man I ain't really rushing. F*** rushing. Do I gotta rush when mine coming. But e ky33 too much. Me complain too much. Yeah I know And I won't stop till He hear me out. To all wey dey hear me now don't stop better days are soon to come. Yeah. Sikas3m nti the girls girls running Paying all my debts and the debts keep coming. Switching off they phones cos I just keep calling. And they never turn it on cos I won't stop asking. F*** it! S3 me kai ne3ma bi aa then my heart dey tear. S3 omo ko aa me nko bi cos they see me mere. They show me love but it wasn't sincere. Boys be weird, so sometimes I dey fear. Hard work. Easy battle. So f*** the bottles. Tryna make a name like I'm the f***ing Nipsey Hussle. Moving up and down like we be cattle. Man struggle but man no get help So man for still dey wrestle. Idey pray without ceasing like I'm Jesus. I'm the chosen one enemies no go fit defeat. They all underneath f*** with me you go see My father send me high like I smoke amnesia Idey need a studio with some fine ass instru. I no get so I'm stuck here with this wackass bluetooth. The sh** I been through, If I tell you the sh** I been through, You probably no go f*** with me too. Verses of a legend my story gotta be told Glamour be my name S3 wo mp3 aa wo y3 foe. Kai all the times man dey do La borrow Man came a long way but still gotta go Like.. We keep going We keep going We keep going till we can't go no more We keep going We keep going We keep going till we can't go no more We keep going We keep going We keep going till we can't go no more We keep going Y3 ko saaa We keep going till we can't go no more Okay back to the sh**. I for drop more hits More hits I get already but still drop more hits. They no dey do nothing. They just dey combine words wey dey rhyme wey they say they dey do rapping. I'm a legend who hasn't been yet noticed Slower than the tortoise but with God I go finish. The one they call jon Same guy they demeaning. I go soon turn cool. Big dawgs I go move with. Definition of wealth. The true definition of wealth be what we dey come show the world. Mark it all on your walls. That the kid with no support will fight the world and be a boss. 3nky3 biaa y3 b3 wie. 3han bi b3 pie, everything go be great S3 me ka aa na w'atie, na w'adi so Wo te no ne aa gye so, m'3mpopo Fa wo ho to no so, fa w'akoma, nny3 wo koko. Do your little moves and never get caught God dey watch though you go pay all the cost. The devil go come with all you dey want But you, don't get lost. No matter what, don't fall short. Shouts to all them haters. They wan make we lose but we most stay focused. Step in my shoes, you go feel Real Havoc I go sit at the peak, till then man I won't stop. No.
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Keep Going Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14175997/Havoc/Keep+Going>.
Discuss the Keep Going Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In