STRIVE

CLEDOO

0 fans

CLEDOO


2:33

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Cledoo
Yeah
Cledoo
Oh no

If I no talk no mean say me I dull o
Omo tan sor
Everything on God o
Omo oba ni mi mi le phor
Won ti gemi l'eti lo
Aje mi le gbo o
Ojo ti ma blow mi le so
If no be money
no dey give me any call
You done fucked up before
You want f*ck up again
Lai lai I no go give you the space

I know say I be young guy from the ghetto
I dey try my best I don't know anybody
I know say I be new cat them no know me and me too
I don't know anybody
Make I no relent that's what mummy say eh
Make I no relent that's what daddy say eh
Omo I done dey try no be say today eh
All my prayer make the hustle pay eh

Omo ope nimi I dey try
Nah money I dey find
Person wey find money
No dey fight o
All my clothes no dey size me again
Omo ope nimi I dey try
Nah money I dey find
Person wey find money
No dey fight o
All my clothes no dey size me again

If you know you love me
Make you show now
No dey show me love when I blow now
Awon temi no dey use me play play
Ko si nkan ti oluwa ole shey eh
Weytin my eyes see in 2023
I no fit forget in my life, life
For the blessing wey I see and unseen
I'll never be ungrateful in my life
Hmmm
Oya make I talk my mind o
Where my mind go
No send anybody I dey on my ten toes
When money no be issue anymore God
Make I no see problem money no fit solve God
I know very soon mo ma di omo tan sor
Mio lowo leni but owo sin bor or or
Eh eh eh
Ema ti phor or or
Yeah eh eh
Aje otilor or or

I know say I be young guy from the ghetto
I Dey try my best I don't know anybody
I know say I be new cat them no know me and me too
I don't know anybody
Make I no relent that's what mummy say eh
Make I no relent that's what daddy say eh
Omo I done dey try no be say today eh
All my prayer make the hustle pay eh

Omo ope nimi I dey try
Nah money I dey find
Person wey find money
No dey fight o
All my clothes no dey size me again
Omo ope nimi I dey try
Oti ye e
Nah money I dey find
Cledoo
Person wey find money
No dey fight o
Wittyjsols
All my clothes no dey size me again
God bless you drop mic

 Struggling with STRIVE? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ademola Isiaka

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the STRIVE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "STRIVE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14171019/CLEDOO/STRIVE>.

    Missing lyrics by CLEDOO?

    Know any other songs by CLEDOO? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band released a song titled, 'Deeper Water'?
    A Mumford & Sons
    B The Beatles
    C American Authors
    D The Band Perry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    CLEDOO tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io