Kosima (Pressure) (feat. Dr.TMB)

Sugar Billz

0 fans

Sugar Billz


2:54

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Kosima kosima sungornon
Sugar billz on this one
Adenuga make me i sungoryon
Ayara hay
Kosima kosima pressure me
Abeg my brother nor pressure me
I carry my bag on a daily day
Hustling for my daily bread
Omo na me na know where dey pain me
So i drop my eagle
I gat no pride
So i gas to let you to know
That I cannot gas light this fight
And I'm fighting with my demons
Hustling for the paper
So i can make a life
I no want make i con go end
Like the people wey i know for
The street back then
So that is the reason why i dey
Always dey work for the bag
I dey always dey search for bag
Always work for the bag
Search for the kpa
Tell them for this place
I no want trouble fa
See many times
I no like to dey cast
I dey tell them many questions
I don try to dey pass
Many times I burn high grade
I Dey tell them for this place
Everytime everyday
Everyday I dey gyrate
For this place
All this people
All this enemies themself
All of them wan dey downgrade
I know say story too long
Yeah
Brother man no fit to narrate
No fit to narrate
Many many times
I Dey vex (vex)
See for this place
I wan flex (flex)
Everyday beating up my chest (chest)
Pass it like Taribo West (West)
Them no wan know
Them no wan know
The way the story go
Them no wan know
Them no wan know
The way the story go
Them no wan know
Them no wan know
The way the story go
Them no wan know
Them no wan know
The way the story go
Kosima kosima pressure me
Abeg my brother nor pressure me
I carry my bag on a daily day
Hustling for my daily bread
Omo na me na know where dey pain me
So i drop my eagle
I gat no pride
So i gas to let you to know
That I cannot gas light this fight
And I'm fighting with my demons
Hustling for the paper
So i can make a life
I no want make i con go end
Like the people wey i know for
The street back then
So that is the reason why i dey
Always dey work for the bag
I dey always dey search for bag
Always work for the bag
Search for the kpa
Tell them for this place
I no want trouble fa
See many times
I no like to dey cast
I dey tell them many questions
I don try to dey pass

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Evans Oghenemene

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kosima (Pressure) (feat. Dr.TMB) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kosima (Pressure) (feat. Dr.TMB) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14168935/Sugar+Billz/Kosima+%28Pressure%29+%28feat.+Dr.TMB%29>.

    Missing lyrics by Sugar Billz?

    Know any other songs by Sugar Billz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Dangerous Woman
    B Thank U, Next:
    C Sweetener World
    D Positions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sugar Billz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io