Organic

Khonel

0 fans

Khonel


2:46

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough

Soldier go soldier come
Barrack remain
That's the way legends are made
Fixer love on a bait
Man dey dey gauge
When e dey best to engage
Too much unto the next fit to make you forget
How to enjoy the moment what you get
Repeat the cycle of hate the revenge
If you call it justice, I guess it depends
If e heavy for chest, find way to decompress
Inner the other room best decompress
It's kinda different when it's in a benz
Temporary heavens are best in the flesh
I'm doing the lot that it takes
Pin point blank if I need to I will fake
Tomato or na tomato
Who don tear already no dey fear big preek

I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough

Better pikin wey money don cast
The blurry line man see proper
The good appearance the imposter
Dey play tinko with person daughter
Man ba introvert when we pull over
Diplomat no be push over
Omo the lessons choke get am plethora
IQ based  no be mediocre
Contradictions meddle with faith
The good news wey dem bring na empty your plate
Can't you see how dey twisting the plot against
Can't admit incompetence so we portion blame
Who don pop fit no pop again
Who don flop fit to burst your brain
Uniform suppose cool your brain
Out here we embrace we the rage
You only dey as smart as f*ck as the info you get

I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: paul ogbu

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Organic Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Organic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14161502/Khonel/Organic>.

    Missing lyrics by Khonel?

    Know any other songs by Khonel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where was uncle Sam according to Hawkwind?
    A On Mars
    B On the Moon
    C In his grave
    D On holiday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Khonel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Organic

    »
    • Koyaanisqatsi